"We Up" lyrics

"We Up"
(feat. D'yani)

Olo-lo-lo
Boy Ranking

Ye, inna mi hood, many youth wan be like Wizzy
But, many dreams don die, my brother, e no easy
Taking it not for fun, day to day, me dey reason (day to day, me dey reason)
Mm, jek'an mo pe we up, a de ti gbera nisin

Mm-yeah, tell dem we up (tell dem we up)
Brother, you no go fall oh (Edumare, bless my way up)
Up, up, up, up (tell dem we up)
Sister, you no go fall oh (no, don't know wetin dey sup)
(I don know wetin dey sup), tell me wetin dey sup

We out here for the paper and 'Gram
But, me don't know competi', egbami (competi', egbami)
Fine kele nwa mi for 'Gram (nwa mi for 'Gram)
Dem know we up, na we dem dey examine (na we dem dey examine)
E be me wey dey ginger you (ginger you), e don tey moti mo pe aye gb'ege (pe aye gb'ege)
Mio le duro de miracle (miracle), kini iye mi ma je t'oba da'le (t'oba da'le)

Brother, pray for better days
K'ori ade ma sun ita
B'aye sheri l'eri yen (l'eri yen, eh), ah-ah-uh
Me no want go back to some days (days)
Make your kaluba, ko dupe l'owo ori e, eh-eh

Inna mi hood, many youth wan be like Wizzy
But, many dreams don die, my brother, e no easy (my brother, e no easy)
Taking it not for fun, day to day, me dey reason (day to day, me dey reason)
Mm, jek'an mo pe we up, a de ti gbera nisin

Mm-yeah, tell dem we up (tell dem we up)
Brother, you no go fall oh (Edumare, bless my way up)
Up, up, up, up (tell dem we up)
Sister, you no go fall oh (no, don't know wetin dey sup)
(I don know wetin dey sup), tell me wetin dey sup

Aye, these words flow from my breathe (from my breathe)
Jah guide these thoughts that I project (thoughts that I project)
God, we need time, we desolate
Gave my all, I did my best
Did my dues, I paid my debt
Don't need contact, we see seh man blessed

I beg and I plead, ah
This is my testimony, ah
To You, I'm praying on my knees
For mercies and days just like the'-e'-'se
Ease up, pagans ah plot and ah scheme (plot and ah scheme)
Blessings in your life ah teach
Just shower blessings on me (just shower blessings on me)

Been through the worse, we not going back
We fought the fight and the scars show that
We made it clear from all of the fears
Bredda cah the trenches, now, we just up

Inna mi hood, many youth wan be like Wizzy (wan be like Wizzy)
But, many dreams don die, my brother, e no easy (my brother, e no easy)
Taking it not for fun, day to day, me dey reason (day to day, me dey reason)
Mm, jek'an mo pe we up, a de ti gbera nisin

Mm-yeah, tell dem we up (tell dem we up)
Brother, you no go fall oh (Edumare, bless my way up)
Up, up, up, up (tell dem we up)
Sister, you no go fall oh (no, don't know wetin dey sup)
(I don know wetin dey sup), tell me wetin dey sup

Brother, pray for better days (better days)
B'aye sheri l'eri yen, ah-ah-uh
Me no want go back to some days (me no want go back to some days)
Dupe l'owo ori e, eh-eh
(Sunshine, Sunshine)

You May Also Like
Shallipopi - "100" Way They call me Shallipopi 99 plus 1, way 99 plus 1, say 99 plus 1, that is gonna give you (hundred) All my gee's never snitch, they gon keep it (hundred) We no be enemies, that no means say we be...
Ayo Maff - "FIND MONEY" Ayo Ayo Maff! Say warawara Lorilẹ o di go- Me and all my guys, we dey find money (Ge ge) We dey find money (Ge ge) We dey find money (Say, say) Anywhere belle face, we dey find money We dey find...
LADIPOE & taves - "Compose" Got the city going up when we dey touchdown Pray my two feet go never touch ground Yeah, another party in my compound They way you bend it make a nigga feel like Runtown Ballerina Body moving like a...
Lasmid - "Puul" Charger When I'm high make you no de disappear Me I getti Dawta for your there Girlie make you no de runaway I wan bend you like you want sit for chair Give you my fingers if you care We no be...
Victor AD & Bella Shmurda - "Eye Clear" Tell dem say our eyes don clear Fine boy Bella Shmurda ranking Victor AD, straight from Warri We dey worry Some of my men don go Na we wey still compose Some of my men don jonze Some dey denge pose...