"Born Fi Dis" lyrics
"Born Fi Dis"
Say mana born fi this
Forgive all mi sins
Jah forgive all mi sins
Sativa Codine
Sativa Codine
Eh mana born fi this (Mana born fi this)
Sativa Codine (Sativa Codine)
Jah forgive all mi sins (Jah forgive all mi sins)
Oh, ai, trench boy wey dey knot tie
Every other day I dey for mi grind
One time I roll up one tie
One time I say no time
Who hotter than mi fire down
Everyday we check calendar, check calendar
A ti mu Pepsi pẹlu Miranda
A ti gbe Kafaya pẹlu Farida
A ti gbe Hennessy jaye avida
Never never see me sober
Ah, ọmọ ko ma saye fun negativity
Just wanna make funds till infinity
Easy life no calamity
When mi blessings don come, koma shey wa miti
O brigade, ṣebi just to geh the bag o
Dem no fit understand o
Omo I no fit lose guard o
Dem dey fuck wii my vibe o
Dem dey fuck wi my vibe
Fuck wi my vibe
Jah no take my life, no take my life
Dem dey fuck wi my vibe
No take my life
Dem dey fuck wi my vibe
Jah no take my life
Born fii this dem love all mi style
Ai, trench boy wey dey knot tie
Every other day I dey for mi grind
One time I roll up one tie
One time I say no time
Who hotter than mi fire down
Everyday we check calendar, check calendar
A ti mu Pepsi pẹlu Miranda
A ti gbe Kafaya pẹlu Farida
A ti gbe Hennessy jaye avida
Never never see me sober
Me love ghetto 'cause the ghetto got a lot
If I dey vibe you know ain't no body badder
I'm on my own and I'm born fi dis
I'll rise above so me dey unbothered
Me love ghetto 'cause the ghetto got a lot
If I dey vibe you know ain't no body badder
I'm on my own, I'm born fi dis
Writer(s): Olamilekan Balogun, Opeyemi Ayodele
- AZLyrics
- B
- Balloranking Lyrics
EP:
"Ghetto Vibrations" (2023)
You May Also Like
Ayo Maff - "FIND MONEY" Ayo
Ayo Maff!
Say warawara
Lorilẹ o di go-
Me and all my guys, we dey find money (Ge ge)
We dey find money (Ge ge)
We dey find money (Say, say)
Anywhere belle face, we dey find money
We dey find...
MohBad - "Sabi" (No one is sleeker)
Won ni "kin wa baba toh sabi"
K'owa w'ori mi, k'otoh saasi
Kin ma shey ya'wo l'owo Lati
Mo 'morin ko, won fe je ko dabi oh
Won ni "kin wa baba toh sabi" oh (ehn-ehn, ehn)
K'owa...
Asake - "Trabaye" Mofe trabaye
Ye
Mofe trabaye (tune in to the king of sounds and blues)
Gbemi gbemi trabaye eh eh
Ah
Mo fe traba, mo fe traba
(Ololade mi Asake)
Mofe trabaye
Ye
Mofe trabaye
Gbemi gbemi trabaye eh...
Seyi Vibez - "Dejavu" Yo dibs!
You look say your friend better you
I've seen him before dejavu
Iya kan be won pe Lagan
O bi omo aiye ma lanu
Sanu mi oba iyanu
Oda si omo pelu iyanu
You say make I pray kpe o ma da wun
Ibo...
Shallipopi - "Never Ever" My life is like a moving train (Moving moving)
I just wanna live my life on a Friday night I be cruising
Many nor Dey feel my pain, cause many never knew me
I know a born winner, and I know all this...