"Eye Clear" lyrics
Victor AD & Bella Shmurda Lyrics
"Eye Clear"
Tell dem say our eyes don clear
Fine boy Bella Shmurda ranking
Victor AD, straight from Warri
We dey worry
Some of my men don go
Na we wey still compose
Some of my men don jonze
Some dey denge pose
Dem go dey denge denge, dem go dey pose
Some of my men don blow
And some no get clothes
Some of my men dey panti
Dey hustle coast to coast
But, anytime to sure mi
Oluwa lon gbo mi oh
Make dem no dull me oh
My life is not funny
Anytime to sure mi oh oh
Oluwa lon gbo mi oh
Make dem no dull me oh
My life is not funny
Ahh, every time I sit back and reminisce
Look into my past and mi thank God fi dis
Nobody fit tell, dem nor know my feelings yeah yeah yeah
Oya, every time I seat back and I reminisce
'Cos it's obvious say dem nor know my feelings
Look into my eyes
You go see many things yeah yeah yeah
Oh oh oh oh
Tell dem say our eye don clear (Since 99)
Tell dem say our eye don open oh (Money I dey find)
Uhn yeah yeah (Since 99, I swear, I no go loosegaurd)
Tell dem say our eye don clear (Since 99)
Tell dem say our eye don open oh (Our eye don clear)
Jah know oh
Some days I smile, some days I cry
Both days money na the reason why
Na only me know wetin I go through
Brother, no reason am if I ghost you
The problem na money, solution na money
Para dey body, gbe BTC kan mi
Gbe BTC kan mi yea yea
Ahh, ehh, eh, eh
Aye mi ma dara, atije
Atimu ko ni nira, insha Allahu abeg oh
Abeg ohhh, aiya yah yah yah
I don make covenant with my own OGOD
Poverty, I break the yolk
Ma fi dan mi wo, I know who I follow go
Follow who know road, Holy Father, Holy Ghost
Make dem no go tell me say, "Bella, you too dey jonze"
You too dey borrow pose, I be actor, no be bose
Plenty money no be joke, I be their daddy yo
Ohhha, ohhh, aiya yah yah yah
Anytime to sure mi
Oluwa lon gbo mi oh
Make dem no dull me oh
My life is not funny
Anytime to sure mi oh oh
Oluwa lon gbo mi oh
Make dem no dull me oh
My life is not funny
Tell dem say our eye don clear
Tell dem say our eye don open oh
Our eye don clear
Ahhh yea yea
Tell dem say our eye don clear
Tell dem say our eye don open oh
Our eye don clear
Jah know oh
Anytime to sure mi
Oluwa lon gbo mi oh
Make dem no dull me oh
My life is not funny
Yaah ahhh ahhh ahhhh
Anytime to sure mi oh oh
Oluwa lon gbo mi oh
Make dem no dull me oh
My life is not funny
Yaah ahhh ahhh ahhhh
- AZLyrics
- B
- Bella Shmurda Lyrics
You May Also Like
Boy Spyce - "Bad Things" Uh
Uh uh uh
What you say now
Face down
Off your heels and your grey gown
Shey you shave now
Lay down
Make I chop you likey wafer
Baby no shout
Turn round round
Make you splish splash
Baby no doubt...
Berri-Tiga & Tekno - "Egopiano" If ego no Dey watin I gain
Na why I Dey hustle make my hustle pay
Normally I no wan shalaye
Na ego I Dey find
Bad energy go away
Ah cuz ... I wan chop life me
I wan ball
Make the ego plenty surplus...
MohBad - "Omo Mi" Imole
(Ye-ahh, ye)
She love me, I love her too
Bad girl wey get tattoo
Call me for after two
I no dey sleep like ojuju
She sweet like vanilla
Joseph pelu Maria (Joseph pelu Maria)
I sabi her from my...
Asake - "Basquiat" Ololade mi Aşakę
Tune in to the King of Sounds and Blues
Twenty-three, twenty-four
Şebi I tell dem before
Make dem stop to dey f'ẹnu fo
'Şe l'aye n yi
Iwọ gbọn gbọn
It dey turn turn
Bi Revolver Mag...
ODUMODUBLVCK - "Birmingham Shawty" Do you know nothing can stop me
Never, never In Jesus name
In Jesus name
Na you tell me say I no go prosper
African Giant
African mama
African baby
I got a shawty from birmingham
Big batty girl she...