"Omo Mi" lyrics

"Omo Mi"

Imole
(Ye-ahh, ye)

She love me, I love her too
Bad girl wey get tattoo
Call me for after two
I no dey sleep like ojuju
She sweet like vanilla
Joseph pelu Maria (Joseph pelu Maria)
I sabi her from my area (uh)
E dey make me sick like Malaria

Paddie mi, b'ojeja je (paddie mi, b'ojeja je)
Aje ngbo, kole dun mi (aje ngbo, koni dun mi)
Tori, emi mo l'odo yen (oh)
Mo de p'eja t'oma wun mi (p'eja pa t'oma wun mi)
Mo le pa Titus, mo le pa Kote
I no dey club but, mo le ra Rosé
When she's off, I be her battery
When I'm down, she be my chargie

Omo mi oh, omo mi oh
Oleku, oleku
Nkwobi oh, Nkwobi
O l'oyin oh, o l'oyin
Omo mi oh, omo mi oh
Oleku, oleku
Nkwobi oh, Nkwobi
O l'oyin oh, o l'oyin

She lie down, melo, tete-te
Give me Vybz like cartel
High me like Martell
Many of my shit, she accept
Olohun, ma je a te
In the worst time she say I'm the best
If I para, she go follow vex
Many many things but make I rest

Make I tell you story (story)
Many bad things she dey do me oh (mm-mm)
Many bad things I do her too (mm-mm)
Mo kon follow oro inu Bible
"T'oba gba e l'eti otun, ko ko t'osi si"
"Love your neighbor as you love yourself"
So, I love her the way I love myself
Ja mi, my brother, I no fit trust myself, uh

Paddie mi, b'ojeja je (paddie mi, b'ojeja je)
Aje ngbo, kole dun mi (aje ngbo, koni dun mi)
Tori, emi mo l'odo yen (oh)
Mo de p'eja t'oma wun mi (p'eja)
Mo le pa Titus, mo le pa Kote
I no dey club but, mo le ra Rosé (mo le ra Rosé)
When she's off, I be her battery
When I'm down, she be my chargie

Omo mi oh, omo mi oh (omo mi oh, omo mi oh)
Oleku, oleku (oleku, oleku)
Nkwobi oh, Nkwobi (Nkwobi oh, Nkwobi)
O l'oyin oh, o l'oyin (o l'oyin oh, o l'oyin)
Mo le pa Titus, mo le pa Kote (mo le pa Titus, mo le pa Kote)
I no dey club but, mo le ra Rosé (I no club but, ra Rosé)
When she's off, I be her battery (when she's off, I be her battery)
When I'm down, she be my chargie (when I'm down, she be my chargie)

When I'm down, she be my chargie
(Boombah)


Writer(s): Writer Unknown, Ilerioluwa Oladimeji
You May Also Like
Crayon - "Gock Am" Wawawa eh eh Crayon o Blowtime ya ya eh Say phone ring o ring o Who Dey call na Nneka With her sister they wanna say hi Say tell me what re you doing tonight o Say she go like to link up Smoke...
Blaqbonez - "Fendi" Eh Hmmm Pretty bum bum bum Girl I like the way you bend it Bend it, bend it, bend it I fit buy you Fendi, Fendi Fendi Fendi Girl when you whine am I dey like am I dey manya for your matter Odinaka...
Boy Spyce - "Dreams" Ohh ohhh ohhh ohhh Yeah Yeah yeah yeah You sabi book, you sabi book die Me I dey sing and I sabi write rhymes Different dreams and different lifes Oh oh And you sabi cook, you sabi cook die Amala...
Magixx - "Like A Movie" (Randay) Oh no no nom, yeah, yeah Melanin po po po Sey me wan score score score Sey me want you, gimme your lo-lo-love (Lo-love) Baby o Opor por por Girl, ya the final Ain't nobody but you, my...
DaVido - "FOR THE ROAD" Baby tell me very honestly This your loving shey na current ni Shey no be whining ye tan mi Hold the Bentley and the money Never confuse you make you feel you're in love No make I jogodo odi go And...