"Egopiano" lyrics
Berri-Tiga & Tekno Lyrics
"Egopiano"
If ego no Dey watin I gain
Na why I Dey hustle make my hustle pay
Normally I no wan shalaye
Na ego I Dey find
Bad energy go away
Ah cuz ... I wan chop life me
I wan ball
Make the ego plenty surplus
I wan chop life
Me I wan ball
I wan ball oo
I wan chop life me
I wan ball
Make the ego plenty surplus
I wan chop life
Me I wan ball
I wan ball oo
I wan ball oo
(You wan ball?) ehn
I wan ball
(You wan ball you wan ball) ehn
I wan ball
(You wan ball?) ehn
I wan ball
More money more money
I want more money
Na less ego Dey bring see finish
Obi Cubana sef Dey find money
Ned okonkwo Dey find money
You no go like wear high fashion
Maka why!
You no like to buy mansion
Maka why
Nwanne don't mention
Ifeanyi Odii surplus
Anyi Chuks Onyeoma
I wan chop life me
I wan ball
Make the ego plenty surplus
I wan chop life
Me I wan ball
I wan ball oo
I wan chop life me
I wan ball
Make the ego plenty surplus
I wan chop life
Me I wan ball
I wan ball oo
I wan ball oo
I wan ball
I wan ball oo
I wan ball
I wan ball oo
- AZLyrics
- T
- Tekno Lyrics
You May Also Like
Kizz Daniel - "Never" People fear wetin dem no understand
Dem want make I play my lastcard
Dem smell my aroma japa
Won lemi olofin jazzman
I don get thick skin eno penetrate o
Big or small I go celebrate o
I'm still alive...
Lil Kesh - "Try" It's ya ya ya ya yagi level yagi level
Everything I give am to God (uh uh)
Even though underrated omo
I don't blame them
Many many things they don't know (They don't know)
But I stand on my feet na...
Wande Coal - "E Choke" It's Kel-P Vibes
You dey joke o
Tell them other guys omo say e choke o
Man ah wear all white looking like dope o
Yeah, we got the fire pulling up with the smoke o
What are you talking about?
What...
T.I BLAZE & Skiibii - "Kilo" Uhan uhuannn nn
Niphkeys
Uhhhhhhhh
I'm not a fool I dey meditate anytime you see me silent (you see me silent)
My ears are blocked if e no be money matter I no fit ear them (I no fit ear them) uh...
Young Jonn - "Mama Yo" Mama yo
Mama yo
Mama yo yo yo yo
Oh abeg no follow egbon
He just wanna yo yo yo
An'oko won lo de
No go do shakara for me
Let me change your mind oh
Oh baby, you can't say oh na na na na na na
See...