"In Charge" lyrics

"In Charge"

I still dey fresh like I'm Wizzy
I'm still free-styling like I'm Dandizzy
I still dey dance like I'm Daddy Showkey (like Daddy Showkey)
O zagadat, life e no easy
Some still dey press looking for sisi
I fit no pick, abeg I'm busy (abeg I'm busy)
Ay, I'm still in charge, I be their daddy
I'm getting funds, I'm getting money
Your favorite singer no fit to pami (no fit to pami)

Bella ti de, eh eh o ah
Eh eh o ah
Eh eh o ah ah
I'm back again, eh eh o ah
Eh eh o ah
Eh eh o ah ah

I don't care what you say, mio le pariwo
Otilo omo e don go
Alert wole, omo e don show
I don't care what you say, mio le pariwo
Otilo omo e don go
Alert wole, omo e don show
I'm still in charge, I be their daddy
They fit just try, won le woju mi

I still come fine, won ni mo funny ah
Oluwa lon shomi
Some people hating, some people love me
For no reason, my people jo si
They getting starting, them no get ending
They no fit end it
O zagadat, life e no easy
Some still dey press looking for sisi
I fit no pick, abeg I'm busy (abeg I'm busy)
I never talk, dem don dey feel me
Some people dey wasting won bimi
Yawa don gas, dem no fit see me (dem no fit see me)

Bella ti de, eh eh o ah
Eh eh o ah
Eh eh o ah ah
I'm back again, eh eh o ah
Eh eh o ah
Eh eh o ah ah

I don't care what you say, mio le pariwo
Otilo omo e don go
Alert wole, omo e don show
I don't care what you say, mio le pariwo
Otilo omo e don go
Alert wole, omo e don show


Writer(s): Ahmed Akinbiyi, Adeyemi Abraham
You May Also Like
Ayo Maff - "Saturday Night" Hmmm hmmm hmmm hmmm hmm Ayo Ayo maff gan gan And I be observing Won fe koba mi Won fe buga mi Ki eshin ma balemi Koju ti ota mi Koma buga mi And I Dey spend money All this girls like me Won fe lomo...
MohBad & Imole - "Weekend" Niphkeys Imole Make I show you where the light is (Mohbad) How we do things, how we party, how we rock it Make I show you where the light is How we do things, how we party, how we rock it Making...
Skiibii - "Back To Sender" Let's go Skiibii All is in order eh I want to pop champagne But they want to block my way Eh Back to sender eh yo Awon to soro bi professor Won bere kilo fe so Inna the zanga they feel my song Oh...
Blaqbonez - "Never Been In Love" Koba Jeje Me nah want to love you Me I want to turn your body round Let us move it to the south Turn round fi a fuck Let me eat that pussy like a grocery, ekaite This tonight, for the 69, you go...
Seyi Vibez, ODUMODUBLVCK & TML Vibez - "On God" I know a girl wey dey like to do yanga Make her Gaga Olowun fe do me Dan Dan 100 milli on my neck And you don't know if I get your yansh And your waist o ro popo Ko ma gbon ko ma gbon Ko ma gbon...