"Oghene" lyrics

Bella Shmurda, Zlatan & Jeriq Lyrics

"Oghene"

Ibile
Mayadoh
Ayiii
Chechdaproducer

Oghene biko, I'm praying for your blessing (blessing)
Plenty money wey fit buy Lionel Messi
Person we go help you, make e no go stress me (stress me)
Oluwa, dahun s'oro, make I no go empty (ayiii)
Many years ago (ehn)
Me I no know where this hustle carry me dey go (e dey carry me dey go where I no know)
Ah, many years ago (ayii)
Me, I just dey hustle, I dey do am on my own (I dey do am on my own)

Ah, Abobi no go tire (ale-le)
Ah, Abobi just dey fire (ale-le)
Ah, I don hustle, hustle tire (ale-le, I don hustle-hustle tire)
Ah, I don go Mountain of Fire (ale-le)
Yeah, Abobi no go tire (ale-le, Abobi-Abobi)
Ah, Abobi just dey fire (ale-le, Abobi-Abobi)
Mu'gbo l'ati Ghana wo Canada (ale-le, ah Ontario)
Ah, sativa, indica (ale-le, je'omo)

Kinto di Baba Lashe, UK daddy (ah)
K'Oluwa toh s'amin (ah), s'adura mi, ojumi fe yobo l'owo garri (ye)
Enu gbe lai gb'awe (ah)
Owo apo kan isale (owo apo kan isale, ah)
Sugbon mo yari pe mi oni gba, mo gbudo toju paale

Awon werey sun, mo taaji (taaji)
Mo ranju mo lappy (lappy)
Modi US Army oru oganjo laini khaki (khaki)
If you no go, you no go know (you no go know)
Dem say I no go blow
Nisin orin lami, awon l'oba l'oba mo ba joko se

Ah, Abobi no go tire (ale-le)
Ah, Abobi just dey fire (ale-le)
Ah, I don hustle, hustle tire (ale-le)
Ah, I don go Mountain of Fire (ale-le)
Yeah, Abobi no go tire (ale-le)
Ah, Abobi just dey fire (ale-le)
Mu'gbo l'ati Ghana wo Canada (ale-le)
Ah, sativa, indica (ale-le)

Ogbe
Ngozi Chukwu, Onyinye Chukwu
Ebelechukwu ya ka anyi n'acho, choo choo
Ego mbute (heee)
Ukwu sala mbala (heee)
Visa obodo oyibo, ya ka anyị n'acho, choo

Oluwa fichanum anya mmili
My prayer point is a billi
Bunienum enu, ka my position bulu ceiling
Rolling up in a Rolls Royce
Big dreams of a hood boy
I can't stop till I'm on top
Money matters, I am involved

I'm a treasure hunter, AKA triumphant
Numbers on numbers, counting with my accountant
Fonfoju, fonfoju akpa
Ife uwa si na chi adi mma
Ife ana emekwa adilo easy
This hustle bu ogu na mgba

Ah, Abobi no go tire (ale-le)
Ah, Abobi just dey fire (ale-le)
Ah, I don hustle, hustle tire (ale-le)
Ah, I don go Mountain of Fire (ale-le)
Yeah, Abobi no go tire (ale-le)
Ah, Abobi just dey fire (ale-le)
Mu'gbo l'ati Ghana wo Canada (ale-le)
Ah, sativa, indica (ale-le)

Ale-le
Ale-le
Ale-le
Ale-le


Writer(s): Temidayo Rapheal Omoniyi, Valentine Anikwenze, Ahmed Akinbiyi Abiola, Jeremiah Chukwuebuka Ani, Sunday Fisayo David
EP: "R2 Sept 12" (2024)
Bella Shmurda, Zlatan & Jeriq - R2 Sept 12 EP cover
You May Also Like
Mayorkun - "Sade" Ma-ma-masterkraft on the beat Swa Oro mi o gbe'jo, lo ba mi gbowo mi padi When I no get food for kitchen, shey you fit chop my money? Na so she tell me, tell me say she no like to drink garri (ah)...
Shallipopi - "Things On Things" Ehhh See dem! Only one Pluto Presido B! Busy! Wait, wait Dem call me Shallipopi When I fall in, squad dey co-ordinate (Eh) No evidence nor explain (Eh) I say when I fall in eh, oh my God That is so...
Wande Coal - "Umbrella" Iskaba Yah dun know Sak Pase If you say make I stay for love oh I go stay for love oh I go dey for you oh ouu ohh If you say make I stay for love oh I go dey for love oh I go taya for you oh ouu oh...
Ayo Maff - "Are You There?" Ara adugbo to pade mi lọna Ye-ye Eh-eh-eh-eh, ehh I know what my instinct is telling me Them dey wonder how am moving differently Original talent, no be piracy If I keep quiet temi ye mi Oju ri...
Young Jonn - "Go Hard" O! OBA! What demma say! Jiggy (Run!) Go hard or go home o But I cannot come kill myself Outside is so cold o And I go need your ginger brother mi I dey for you and you dey for me No be today you...