"My Brother" lyrics

"My Brother"

Jah can you bring my brother back
Only you my Jackie Chan

For studio where we dey
When I met you
I saw you recording and I loved you
We like same things
We share same dreams
You go follow smoke cigar when I switch Benson

Aya ya baba gbo adura me o
2020 oju mi ri o
That same year met Imole
Omo ologo omo o wale
Ahhn se ko por ke
Omo ti o gbebe

Won lor shey ote but I don warn them
Ah oya fuck them
I don't really send them
Loju won imole di legend

I get pako wey get charisma
Carpenter wey get calibre
You be bad man wey get good mind
You be fine boy wey get plenty styles

Ah my brother my friend
Will this be the end
What is the essence
For the hustle of life
What's my offence?
What have I done?
Wetin I do?
You left me with tears aje

Jah can you bring my brother back
Only you my Jackie Chan
Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor
Jah can you bring my brother back
Only you my Jackie Chan
Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor

We both do Yahoo
We no get pay
Living like asu
Pepper everyday
Everything we face no be say today
Just like yesterday
Taking pain away

Ahhh when I born one
And you born one
And I lost one
And you tell me it's fine
Brother no time
And I make 1
And you dey there
When I born another one

I get pako wey get charisma
Carpenter wey get calibre
You be bad man wey get good mind
You be fine boy wey get plenty styles

Ah my brother my friend
Will this be the end
What is the essence
For the hustle of life
What's my offence?
What have I done?
Wetin I do?
You left me with tears aje

Jah can you bring my brother back
Only you my Jackie Chan
Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor
Jah can you bring my brother back
Only you my Jackie Chan
Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor

Mohbad Mohbad
Mohbad Mohbad
Mohbad Mohbad
Mohbad Mohbad


Writer(s): Ahmed Akinbiyi, Adeyemi Abraham
EP: "R2 Sept 12" (2024)
Bella Shmurda - R2 Sept 12 EP cover
You May Also Like
DaVido - "GODFATHER" All of my blessings wey dey come my way Erima je ka jo kopotua make you no go relent The way you ju ibadi improper, shey you want to collect You know I get the connect Ele your body fire o Carry kaya...
Khaid & Boy Spyce - "Carry Me Go" Sig- Snap me fine cinemato Woah, woah, woah Oh, oh, woah, woah, woah Who dey check and balance am? Signal Carry all my money make you carry me go sambisa If I touch your body make you touch under my...
Black Sherif - "Soja" Kwaku nie Taada Taadadey Taada Taada My mystery box is somewhere very near I feel it inside me, I'm feelin' very weird Somethin' wey I dey chase For years back in the days If you told me I would see...
LADIPOE - "Afro Jigga" Punchline nigga Afro Jigga Nightlife killah A sci fi nigga With my sweet brown sugar High time nigga 6 whole figures Hoes one dig am A sci fi nigga With my sweet brown sugar Dema know say me a...
Young Jonn - "If You Leave" It's Young John the wicked producer Le-le-le-le-le Jiggy (Talk na) Everything that you done to me sha ma se lo (Le-le-le-le) I don't believe in love but I dey gbadu your company (your company)...