"Vision 2020 Remix" lyrics
"Vision 2020 Remix"
(feat. Olamide)
Bella Shurmda yee
(Ye ye yee)
ID CABASA, ye ye ye
Ghetto where we hustle
Vision 2020
Our government dem promise
You know say boys go chop everyday we scamming
Hmm... all night no sleeping
Mo ya wo lowo lati
I go Alaba I buy lappy
Hustle for 6 months I nor get money
Shout to my niggas wey dey sub for me
A problem shared is a problem solved
So I tell my nigga so we get them solved
So we get them solved
So we get them solved
A problem shared is a problem solved
So I tell my nigga so we get them solved
So we get them solved
So we get them solved
Mama call me say chinedu is balling
What are you doing son you are dulling
4 years in LASU is really nothing
Better get that money son we are staving
Omotena tell me say she don get belle
My man papa must to nor hear
I've been thinking ooo
I've been thinking ooo
I've been thinking
No way
Just want to see my friends in that Range Rover
When I pull up in that phantom tell bitches game over
Popping pills in a penthouse
Chilling on that cold night
Sukura like as she watch the poco dance ahan
She in love with that lifestyle
Bella Shmurda
Everyday me ganja
Everyday me ganja ye ye
Ghetto where we hustle
Vision 2020
Our government dem promise
You know say boys go chop everyday we scamming
Hmm... all night no sleeping
Mo ya wo lowo lati
I go Alaba I buy lappy
Hustle for 6 months I nor get money
Shout to my niggas wey dey sub for me
A problem shared is a problem solved
So I tell my nigga
So we get them solved
So we get them solved
So we get them solved
A problem shared is a problem solved
So I tell my nigga
So we get them solved
So we get them solved
So we get them solved
Ye moti suffer
Moti jiya bi ti diya
Motun shaase ni madel kin le rowo di e
Abo lo ja si
Walahi I dey tell
Ti lion ba gbe ina wo ju mi
Moma dare
Moma dare
Oloun mo ma dare
Mo ti loose mummy daddy
Ewo ju mi eje
Ewo ju mi eje
Ejo ta la se
Kilagbe
Kilaju
Tori a wan kan ta ma je now
People dey tell me now
I too dey braga
I dey cut like dagger
Life a na Gaga
Ogologo
Oma kana like ogbonna
For winter or summer
Mnmarama no slow down
Won ko nipe mon para noni
Fira re sinu bata mi
Without money
No tissue paper ta ti ama fi Tamba ta ba sheew
No soap to wash school uniform
Ina ku
Ama gbawe moju
Ama jeba ta be ji
Ilekun ile oro oun seun firigbo si
Ti igara bata ba duro
Iyen ko le dabo se
That why I'm out here with my brothers hustling
Yee
Hustle till the top
Won fe le mi ba
Won ro bo oma re mi aluko but emi ko
I thank God
I nor fall
I stand tall
Bo badoo
Bella Shmurda
Awon omo tan so
Yee
Aje wole mi aje
Owo wole mi owo
Ire wole mi ire
Ola wole mi ola
Yee
Aje wole mi aje
Owo wole mi owo
Ire wole mi ire
Aje wole mi aje
Bella Shmurda yee ghetto boy
Baddosneh ghetto boy
Aremo Gucci ghetto boy
Pocolee ghetto boy
Chris yaks ghetto boy
Ojosneh ghetto boy
Lasuijay ghetto boy
Ye ye ye ye ye yeye
Writer(s): Olamide Adedeji, Akinbiyi Abiola Ahmed
- AZLyrics
- B
- Bella Shmurda Lyrics
EP:
"High Tension" (2020)
You May Also Like
Mayorkun - "Geng" Set awon
One Hennessy, 20 men geng
Set awon
Akube Balenciaga geng
Set awon
Of Lagos
You know me, who? (Geng)
You chilling with the most high (Geng)
You chilling with the most high (Geng)
Right now...
2Baba - "We Must Groove" Anyhow we be today
No matter pressure wey dey
Any obstacle on the way
I go bulldozer am straight away
Even if I get fever
Or my landlord don dey craze
As long as happiness dey my radar
I no go fit...
Naira Marley - "As E Dey Go" Marlians
Shey eti je eba yo ni
E se ni le gbe body oo
Shey eti je semo yo ni
Sho oni le
L'adugbo mi
Tin ti yo
Tin ti jeun
Tin ti kpain
O wa lon wuge
O wa lon gbege
Ahh stop shebe
Ko ma lo shele
For...
Patoranking - "Abule" Hold am tight
Hold am jeje
This is another story o
For my mind
Make I tell you wetin happen for Abule
Bout this big party inside my Abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with...
Sarz & WurlD - "MAD" Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Dealing with my stress
Dealing...