"ACL" lyrics
"ACL"
So, don't worry about it, it's cool
Don't worry about it, it's cool
Don't worry about it, uh
Look, hm, yeah
Boys they know I'm the blueprint, they wanna be me, so I hear
But them no fit be me, them no get flavour, N'abania
Make dem no tear their ACL 'cause they wan flow like Blaq
Failed rappers turning to internet gangsters, hm
Anti-World? (Tch) More like anti-success, hm
Dem no get motion, maybe they need a wheelchair
No fit tell their guy the truth, they gats suck dick for lil' stipend
Where dem go sleep tonight, if they tell oga say that shit is ass
I been pulling strings, make the machine work for me
Whenever I need PR, they be like my employees
So much delulu think he's a king, but he's a pawn
I make a move, watch how his mouth go start to run
Account fat like Eden Hazard, oh, dem sabi my parole
She still dey get flashback, so hit flash, summer time, I splash on that ho
I dey on heat, gbedu na back to back oh, hm, yeah
Straight raw, we no dey add tobacco, huh
When I come out so rock, I'm like Dwayne Johnson, presidential, huh
Rollie presidential, huh, nigga I'm monumental, huh
Who them, what? Who them be?
Niggas inconsequential, huh
Just a bunch of wack niggas wey drop out for kindergarten, huh (Huh)
Boys they know I'm the blueprint, they wanna be me, so I hear (So I hear, ah)
But them no fit be me, them no get flavour, N'abania (N'abania, ah)
Make dem no tear their ACL 'cause they wan flow like Blaq (Blaq, ah)
Failed rappers turning to internet gangsters, hm (Ah)
Anti-World? (Tch) More like anti-success, hm (Uh)
Dem no get motion, maybe they need a wheelchair (Maybe they need)
No fit tell their guy the truth, they gats suck dick for lil' stipend
Where dem go sleep tonight, if they tell oga say that shit is ass
All that agriculture wey dey give boys confidence, go soon off
Dem dey gas am to rap with me, the machine go soon knock (Who dey gas them?)
Make he dey do him highlife dey go
Make he dey sing high notes, Wande Coal
Make he dey suck all dick, olosho
Anywhere belle face, e dey go
Raise am, hm, raise am, raise am
Shit, the machine is faulty (Ah)
E go need quick recovery (Huh)
Person wey go soon turn fifty, uh
Used to be him, Bobrisky
Now e don cast, he's finished
Everyday all about Blaq, he's tweeting
Anywhere wey clout dey, you see him
Old man (Huh, hm, yeah)
All you really want is greeting
Person go think say e dey co-sign them
You just wan ride their wave
End of the month, Elon Musk go pay
Talk anything wey go cause gobe
Wait, another Dog Eat Dog? Put that shit inside the—
Boys they know I'm the blueprint, they wanna be me, so I hear (Put am inside of the bag joor)
But them no fit be me, them no get flavour, N'abania (Boom, boom)
Make dem no tear their ACL 'cause they wan flow like Blaq ('Cause they wan flow like Blaq, ah)
Failed rappers turning to Internet gangsters (Turning to)
Anti-World? (Tch) More like anti-success (Huh)
Dem no get motion, maybe they need a wheelchair (Maybe they need)
No fit tell their guy the truth, they gats suck dick for lil' stipend (Maybe they need it)
Where dem go sleep tonight, if they tell oga say that shit is ass (Suck)
No days off, no days off
Yeah, huh
He sendin' DMs before eight in the morning, it's giving obsessed
He loves me, hates me, wanna kill me, it's giving unstable
Remember the addy I sent? Was Yaba Left, I was tryna help you
If you text me before you talk to God, then I'm your religion
If it was 2019, I'd be posting some memes and shit, hm, yeah
But I had to grow up, be an OG and shit
Leave some things for the kids and shit, let it all speak and shit (Tch)
The wrinkles on your head should tell you where I'm really going with this
Credit where credit is due (Huh), thank you (Arigato)
Cause you showed me who I didn't wanna be and shit
Charlie Constantino, Maison Margiela, I'm out in the front row
I stay fly like a pilot, your belly look like you swallowed a stylist
I'm still numero uno, expensive is what the lifestyle is
No go tear ACL trying this type shit
Writer(s): Akumefule Emeka George
- AZLyrics
- B
- Blaqbonez Lyrics
album:
"No Excuses" (2025)
You May Also Like
Lil Kesh - "Ishe" My baby chikito from the down town side
She dey charge me up when I get no bar
Motivate me any time I feel so down
I cannot forget all your sacrifice
Ise lo s'omo nu bi oko
Forgive me, Ise lo s'omo...
Llona - "Gangsta Love Letter" I don't trust no person
Godly blessing
Don't know for you but mine is certain, I'm up to something (oh oh)
I don't hurt nobody
But God forbid
If I commit
You know my padi I'm up to something
It's...
LADIPOE - "Big Energy" Big Energy
When I come through
Big Energy
Dark shades on no dey see enemy
I bet that you heard of me
I no dey form gangster
Only
Big Energy
When I come through
Big Energy
Dark shades on no dey see...
MohBad & Imole - "Weekend" Niphkeys
Imole
Make I show you where the light is (Mohbad)
How we do things, how we party, how we rock it
Make I show you where the light is
How we do things, how we party, how we rock it
Making...
Shallipopi - "Billion" Only one pluto presido (Si')
Dem call me Shallipopi
(Signal)
Billi', billi', billi, billion
Stack my billi' to the ceiling
Multimillion, I'm dealing on
You can see me, yo
I no want all your opinion...