"Haba" lyrics
"Haba"
Nak am
Gbegbe ti gbe
Gbegbe ti gbegbe
Gbegbe ti gbe
Gbegbe ti gbegbe
Haba haba haba
The shayo don dey enter
I don dey lose my mental
Oh, biggy man don dey stagger
Habaa haba haba
The gbedu don dey enter
This dj don dey scatter
Oh, be like say fire dey my trouser
And the Hennessey, moet don dey go ooo
Hmm hmmm
Me I don dey slow
Hmm hmmm
She dey whine that Gorodome
Make a man wan dey kolo lo
The Hennessey, moet don dey go ooo
Hmm hmmm
Me I don dey slow
Hmm hmmm
She dey whine that Gorodome
Make a man wan dey kolo lo
I tell her make she
Calm down calm down calm down
But she say she wan whine until a man die
But I no fit die I get 9 lives
Make she calm down calm down calm down
But she say she wan whine until a man die
But I no fit die I get 9 lives
Haba haba haba
Wetin be the matter
Shey na because I getti rabaa?
Wey you wan kill me for my mama?
Haba haba haba
I don dey lose my temper
Oya Amaka send your aza
She no fit leave until I wire
Take am suffree nwayonma
Me I no come kpai for here
Many many rappers don dey try to end me
If your booty was a rapper e for deadly
Make a man scream my oh my
Oh my baby why ohh why
Dammit dammit all these rappers talking plenty
If that booty was a rapper it'll impress me
And the Hennessey, moet don dey go ooo
Hmm hmmm
Me I don dey slow
Hmm hmmm
She dey whine that Gorodome
Make a man wan dey kolo lo
The Hennessey, moet don dey go ooo
Hmm hmmm
Me I don dey slow
Hmm hmmm
She dey whine that Gorodome
Make a man wan dey kolo lo
I tell her make she
Calm down calm down calm down
But she say she wan whine until a man die
But I no fit die I get 9 lives
Make she calm down calm down calm down
But she say she wan whine until a man die
But I no fit die I get 9 lives
Writer(s): Emeka George Akumefule, Kelenna Obim Agada
- AZLyrics
- B
- Blaqbonez Lyrics
album:
"Sex Over Love" (2021)
You May Also Like
Crayon - "On Code" Wawawa (Eh eh) crayon o (London)
Every day I Dey thank my lord Oshey
For bring you close to me oh
Everyday I Dey thank Jesus Oshey oh
For bring you close to me oh (Close to me hmm)
Pade mi ni sale...
Simi - "NO LONGER BENEFICIAL" Can you see me now? (Eh eh)
Didn't we already have this conversation, babe?
Didn't we already make this damn decision, baby?
So why you now taking things so serious
Making it so tedious for me
Well,...
WurlD - "NATIONAL ANTHEM (GROWING WINGS)" Dem pray make I fail, make I fail
Don't test my faith
Me no fear, me no fear
More wins every day, every day
Don't test my patience today na today o
Dem go try but they can't divide us
Dem throw...
DJ Kaywise & Phyno - "High Way" Agu adi eri agu
Obum ka nwata na ebu olu
Cos I pull up in a motto nji asa olu
O pasa maka ego adi agwu agwu
I go talk am maka nwoke adi ezo onu
Kechibe maka is I'm na ewnu oku
Fast life mana nwoke...
NSG - "Grandad" Got my dark shades like I can't see you
But you know I've got my eyes on you
Fell in love with the bartender
We part taking
If there's money involved
We go hustle till God come down
Pray for...