"Faaji" lyrics

"Faaji"
(feat. 1da Banton & Bad Boy Timz)

Olorun oh
Yeah
O shock won ba kan, yeah

Big shotta, life been hard but I'm still dapper
Drip scatter, why una dey hide for covid? I dey spit lava
The thing dey fi mi blood since kindergarten
The thing dey for me blood o
20 kilo shimi shimi ye for the condo
Shimi shimi ye, shimi ye, your mummy dey do like omode for the day

Na the reason I like to faaji gan gan (okay)
Why you like to no imagine gan gan? (opor)
Owo ton wole ju, tell me no no (okay, kuro nbe)
I really like to faaij gan gan (okay)
Why you like to no imagine gan gan? (opor)
Owo ton wole ju, tell me no no (okay, kuro nbe)

I say tanana me, make I give you compass
If you call me and I pick, no vex I don pass
Because so many things don dey for my body o
See Hennessy don dey sweet like Oreo
Personally, me I wan lie like Bob Marley
So pass me the lighter pass Marley
Call all the girl there wey like to dey knack money, wey dey like money
Cause tonight, me I wan ruin myself, me I wan kill myself
You go tell me sorry o, say na me do myself
Say na me do myself aaahhh

Na the reason I like to faaji gan gan (okay)
Why you like to no imagine gan gan? (opor)
Owo ton wole ju, tell me no no (okay, kuro nbe)
I really like to faaij gan gan (okay)
Why you like to no imagine gan gan? (opor)
Owo ton wole ju, tell me no no (okay, kuro nbe)

She tell me say she like to faaji gan gan
And she like to mix her, mix the Alomo with anything that comes straight through the door door
Opor gan, mi oni ijogbon o
She say she wanna mix her gin with ice
She say she wanna do everything, she wanna fuck Ice Prince
She say she wanna touch my kponono tonight
She say she gonna lose her mind o pelu pisces o
Oshey o, body too sweet like a sugar o
Osonu, osonu, o dapada, o file o
Stubborn gan gan, ayi ri to

Na the reason I like to faaji gan gan (okay)
Why you like to no imagine gan gan? (opor)
Owo ton wole ju, tell me no no (okay, kuro nbe)
I really like to faaij gan gan (okay)
Why you like to no imagine gan gan? (opor)
Owo ton wole ju, tell me no no (okay, kuro nbe)

Olorun o
Bad Boy Timz in the motherfucking building-ding
Loa-loa-ding

album: "Sex Over Love" (2021)
Blaqbonez - Sex Over Love album cover
4 Door Jeep
(Deluxe Edition Bonus Track)
Okwaraji (Remix)
(Deluxe Edition Bonus Track)
Medicine
(Deluxe Edition Bonus Track)
You May Also Like
Runtown - "Kini Issue (Remix)" Lord know say me I kill dem with the vibe Never ever let a hater kill my vibe Might let bygones be bygones Or I might just buss my gun Say me no want no negativity in life Can never let nobody take...
Timaya - "Something Must To Kill A Man" Chulo e (E - je e - je e – jejeje e chikichikije e-jejeje E - je e - je e – jejeje e chikichikije) Ouu! Leggo Something must to kill a man Something must to kill a man E no mean say man no go plan E...
DJ Neptune & Wande Coal - "Music Messiah" Oya hmm hmm eh Zugu zoom zoom zoom hmm Zugu zoom zoom zoom hello, eh Greatness! Zugu zoom zoom zoom hmm Mi no mi no W Ceezy Zoom zoom zoom Eh eh ole ma Baddest! Ya eh DJ Neptune hit Kilofe Shey na...
Ruger - "Bow" Any challenger, make I see your hands in da air Dem ah never know what them 'bout to face Me already know say the battle fierce Hmm Anytime we step in dem yard dem ah re-arrange Dem ah park well, dem...
Lil Kesh - "Service" You dey scatter my medulla You dey scatter my brain I just want to have a taste Yebo Ah sister Kate o wait o I just wanna have a taste o Tell me what it will take o Anything I go pay Sister Kate o...