"Play" lyrics

"Play"

I don see your type before
No be say you like the boy
But you go dey eye the boy
Long as there be cash involved (Wait) (Okay) (Yeah)

Who's that girl o?
Who's that girl o?
The way she dey whine got me asking
Who's that girl o?
Who's that girl o?
I don't know you but I fit die for your matter
Die for your matter
I don't know you but I dey craze for your waist
Craze for your waist o
I don't show so much emotion (Ayy)
I just wanna go with the motion (Ayy)
I know I'ma spend all my cash (Ayy)
But I know you worth all the action
And I know you gon' leave me
Leave a young brother hanging
I've been played, I've been played
But not today

Oh! Bad girl, you a slayer slayer
As a bad boy wey I be sef I be player player
When the player meet the player player
We go enter one ṣokoto (Ayy!)
Cause I dey ball like maradona, dona

What I know be say
Somebody go play somebody o
Somebody go play somebody o
Today na today
Somebody go play somebody o
Why I be falling for you
Can't pick none above you

I don see your type before
No be say you like the boy
But you go dey eye the boy
Long as there be cash involved

(Che, che, che, cheii!)
She was play me which formation
Li-, li-, li-, skrr!
I pull up a lituation
Bad boy in the place cool down (eh)
Fela with the concubines eh
Gucci'ed up omo no dey look down
Break it break it down

Oh! Bad girl, you a slayer slayer
As a bad boy wey I be sef I be player player
When the player meet the player player
We go enter one ṣokoto e
Cause I dey ball like maradona, dona

What I know be say
Somebody go play somebody
Somebody go play somebody
Today na today
Somebody go play somebody
Why I be falling for you
Can't pick none above you
Somebody go play somebody
Somebody go play somebody
Today na today
Somebody go play somebody
Why I be falling for you
Can't pick none above you

God damn, mehn
I fucking love it mehn
Shit!


Writer(s): Michael Chigozie Alagwu, Emeka George Akumefule
You May Also Like
Cheque - "Rockstar" I remember everyday when my life was insane And I've been fucking with this shit longtime And I had to overcome Man I had to overcome I've been on this shit long time I'm a fucking rockstar so don't...
Majeeed & Joeboy - "Yawa No Dey End" Wetin go kill a man na billing oh Oh, oh, oh, oh Majeeed, baby I get 10k for aza And my padi won borrow the raba My shawdy won do data My mama call me later She need funds, oh For this kind matter...
Tiwa Savage, Ayra Starr & Young Jonn - "Stamina" Stamina stamina You go need more stamina Oya raga mo mi now Make I know say you cover me now So many things I can do to you If only you give me the permission to Give me the permission to Show you...
Magixx & Ayra Starr - "Love Don't Cost A Dime (Re-Up)" Baby na the way that you talk and the things that you say Wey dey make I feel alright And I catch a vibe anytime that I look in your face Tell me why ya look so fine Baby girl, I see you Wanna ride...
Gyakie - "SOMETHING" (Flip the music) It's like something something doing me bad o, bad o, bae yeah Are you looking looking for me, well bye, o yeah It's like I'm walking far away to you Baby, don't try me Come closer,...