"ARISE" lyrics
Boy Spyce & Falz Lyrics
"ARISE"
Oh oyinbo
No use me play Ludo
Where my bronze
Wey you thief from Edo?
My sis and bros
You put for boat to go Europe
Obiageli na him you turn to Nicole
Uhmmm
Make we do am one by one
Starting from the blood diamonds
Shey na why you wan kpai us?
Congo is full of blood oh
Keeping our people poor
Oil full Port Harcourt
Tell me why we dey still import
African people arise (ah arise)
Fight your lives (fight for your lives)
People dey kpai (people kpai)
Oui
Them wan attack and divide oh (and divide)
But we must unite (must unite)
Gather for church or shrine (ah shrine)
Eee eeee
(Ee eee eeee iyeee)
(Ah jigbi jigbi jigbi jigbi)
I dey pray for healing make I no stagger
Matter be say, doctor wey go treat me don japa
Expectation wey been hold me don scatter
Politician still dey use me drop lamba
Wait. who be the real killer? make we find out
Who discharge am, the man, the trigger or the gun powder?
The trauma linger till I loss balance
All the suffer wey dem show my forefathers
I don para!
Fuck what you heard before, fuck a Godfather
All dis old papa no go leave me, if I no snatch power
Upon all the kind mineral wey dey my backyard, I
Still dey wear Italian I still dey drive German
Why nobody tell me say that pattern no be Shakara?
Why dem want cover my story make I no jam power?
Make I no know Lumumba, Thomas Sankara
All My heroes from Lagos, Kigali go reach Kampala
Tell me how I want fly if I no climb Tarmac
And nowhere wey we fit to go if we no try gather
If we no add am up, do the maths, wey dem no go fit divide
African people arise (ah arise)
Fight your lives (fight for your lives)
People dey kpai (people kpai)
Oui
Them wan attack and divide oh (and divide)
But we must unite (must unite)
Gather for church or shrine (ah shrine)
Eee eeee
(Ee eee eeee iyeee)
(Ah jigbi jigbi jigbi jigbi)
- AZLyrics
- B
- Boy Spyce Lyrics
You May Also Like
Crayon - "Modupe" Vibes
Ahhhhn ahnnn
Crayway
In my element yea
No time for kpekelemes yea
I know weytin I dey find
So me I no regret yea
The pipulu wey I shenk yea
All the barnies wey I reckless
We had such a good...
Cheque - "Holy Gee" Ozedikus nnwane
Yah
Yah
Cheque
I love the life that I live but I'm chasing for more
I'm celebrating one day, next day I want more
Pretty girl make it ring but I still pray for some
Man never...
Llona - "Can't Breathe" Oh many casablanca wey e don burst
Too many kayan mata wey I don trust
Another filli ganga and I stuborn
You fucking with a gangster and I pompous
Amaka eleganza she dey form porsche
I spread am like...
Bayanni & Ruger - "Goddess" Yea yea yea
Yea yea yeah, yahh
Something something...
Girly, your body a ten ten
Man wanna kiss and caress, yeah
The way you move, no fit lie, e be different
Me need to know where ya from, where ya...
Lil Kesh - "Opor" Ah! I'll never let you go
Yeah You let me go
Yebo see now I've found another baby oh
You can pack your load oh
I'll never let you go
But you're letting go
Why you let me go
Yebo I've found the one...