"Common Person" lyrics

"Common Person"

(Bong)
(Bong killa)

Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu

I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo
Mm, balanso
Even as things no dey go my way
Even in days where no get nothing at all
Mm, balanso

Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke
Mm, balanso
Na me wey dey run around
Na me do the job
Mm, balanso

I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own


Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Stephen Alli Odunayo
You May Also Like
Wande Coal - "Iskaba" Iskaba Mahuda Spells (listen) Oh my darling, Omo dakun Baby jo fun mi You know I be loving you Iwo gon gon ni You know you need this loving Indeed ba bu bu bu bu bu ba ba ba eh Oh no, Oh no Girl...
Olamide - "Motigbana" Shabalistic, Sha sha sha Motigbana o, moti elevate, ori mi ko ke hibernate Awon bad belle won to suffocate, we dey gbadun, we dey Jollificate Ola tobi, e ma pariwo ye, owo tobi e ma pariwo ye Motor...
Skales & DaVido - "This Your Body" Baddest Shekpe Skales o Who dey breathe for here? Mr Skales on a mission And Davido All I dey see they for your body And I can't lie I want your body on me On me yeah I know sometimes I might be...
Kranium - "Gal Policy" Tru Ambassador Music Yeah Yow, what is this? Are you serious right now? Put your girls in check nuh (Mmm hmm) I can't believe this shit, boy Are you serious right now? Don't violate me, seriously...
Simi - "Duduke" First let me say to you I can not wait to see you You are the treasure I've been waiting for Do you know, do you know How much I really need you I dey pray for the day when I can finally kiss you...