"Whiskey" lyrics
"Whiskey"
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
Some people bind and cast
Some of them pray and fast
See pastor don dey fat
Shey na the thing God command
Because of oil and gas, my city so dark
Pollution make the air turn black
Every man have to stay on guard
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
People dey sleep for their house dey get no work
Some they walk on the other side of town
Dey dem for hold up, some they pray for the traffic
Make dey hail you make you show love
When e reach when to go back home you go go club
I no say e no easy my brother
Cause you dey take am easy my brother
As long as you are breathing my brother
As long as you no sink inside water
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
People wey dey pray for the rain but e no fall
Rain dey fall for another mans place and e no stop
E be like swimming pool for him house as e don flood
All the things wey him get for his house many don lost
Writer(s): Marco Bernardis, Damini Ebunoluwa Ogulu, Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong, Gaetan Judd
- AZLyrics
- B
- Burna Boy Lyrics
album:
"Love, Damini" (2022)
You May Also Like
Joeboy - "Baby" What I fit do to get your love
Girl, I don' give you all I got but it's not enough for you
Shey you fire me catapult of love
Na why be say I no fit get enough of you
Wetin be that
Nothing I can't...
Tekno - "Skeletun" Phantom
Ye ye ye yea
Phantom dey here so
See e don tay way we dey shayo
E don tey way ewe dey shayo
See e don tay way we dey manya o
E don tey way we dey manya
Since 1960 Ye Ye Ye
E don tay way we...
DaVido - "D & G" (We got London on da Track)
(Classic...)
(Kido, Kido)
(Kido on the beat, better run it back)
Say she look into my eyes and she seeing designers
Gucci, Dolce & Gabbana
Dolce and Gabbana, yeah
Say she...
Kranium - "Wi Deh Yah" Yeh
Bere big bumper gal a walk out
Car dem a pull up and di bikes roll out
And the thugs dem deh all bout
And the vibes so nice
Yeah
Me ah smoke some trees and deh yah well high
Watcha
Mi jus ah...
WizKid - "Ghetto Love" Shabalistical!
(Oshey ... Shabalistiscal)
Two seconds everything don burst oo
The kinda love I get for you, na maramma e too cost oo
She ask me wetin I love for life?
I say wetin no go touch us oo,...