"On a Very Good Day" lyrics

"On a Very Good Day"
(feat. Wande Coal)

On a very good day
Me my guys we be chilling this way
Doing some business
Get some girls some booze
And still be making this pay

On a very good day
I'll be in the Caribbeans
Or chilling on a boat cruise
Going to south of France and end at montego bay

Lady fine oh
See wetin you carry for your behind oh
Lady fine oh
This your body na divine oh
Lady fine oh
She killing it on a down low oh
Lady fine oh
The way you give it to me they dont know oh

See the way me get the money
No be packaging packaging packaging
See the way the ladies love me
No be packaging, packaging, packaging
As I dey shine
No be packaging packaging packaging
Na reality for really
No be packaging, packaging, packaging
Getting money like Dangote
If you getting money make you thank God
Oshey Dalo Nagode, Nagode
And all my ladies wey dey dance so
Kiloshe korin wan joh
And all of my people for the sanko
This one na live dey lowor wande coal
It's a Burna boy and Wande Coal
Spaceship black diamond we be bad guys
When we come through you should know
Sharpest motherfucking bad guys
Who are you
Who are you talking to
E be like say be like you no know me
And me I no blame you 'cause
You already know on a very good
On a very good day
You no go fit to talk to me this way
But just because you fine I no go let you escape
I no go lie I just dey feel your packaging
She dey package
She dey package
I no go lie I just dey feel your package
Now you gat me speak another language
Toba bamidele wani pe ola kpe
Tori won kin gbadun
Bi a she gbadun
Inu ma bi won
Bi mo she gbadun
Inu bi won pe kilo happen
Bi she ya fun
Wo ni kin sha'un
I wor tin Ka oh
Kilo wa sor
Won ti kor ja bus stop
I dey tell you my guy
Make your eye sharpen
Cos if you looking around
To see wetin happen
You go see many many
Packaging packaging packaging
All the way me get e money
No be packaging packaging packaging

Lady fine oh
See wetin you carry for your behind oh
Lady fine oh
This your body na divine oh
Lady fine oh
She killing it on a down low oh
Lady fine oh
The way you give it to me they dont know oh

Oh my god oh my god oh
Different account wey I get
My bank is so large oh
Omo gan we too bad oh
And if you reason am
Check am you go see say I no lie oh
I no come here to brag oh
Cos the level wey
I dey you nor go fit
Follow me drag oh
I get the money and I do it everyday
Everything I need all come on me
Turn a Monday to a holiday
Do it on a very good day
On a very good day
On a very good day
Your girl decide
To roll with me
On to where me dey
Everything nice
On a very good day

Lady fine oh
See wetin you carry for your behind oh
Lady fine oh
This your body na divine oh
Lady fine oh
She killing it on a down low oh
Lady fine oh
The way you give it to me they dont know oh
Many many packaging packaging packaging
All the way me get e money

No be packaging packaging packaging
Lady fine oh
See wetin you carry for your behind oh
Lady fine oh
This your body na divine oh

Lady fine oh
She killing it on a down low oh
Lady fine oh
The way you give it to me they dont know oh


You May Also Like
Kranium - "We Can" Hmm, hmm, hmmm Yow girl child, girl child Gyal you tek man fi fool Tek man fi eediat Stop, chat, jump inna my car Make me slap dat, you snap back We a do we ting cause you know seh me no love chat...
DaVido - "Coolest Kid In Africa" Mi o fe mo n'pa any daddy I pray to God say I go make am, eehh She dey feel the bass wey dey make the girls shake am, ehh-eh If you fuck around, you go make my guys ginger ooh I be making and...
Falz - "Bahd Baddo Baddest" Ahn, yea yea ahn Falz the bad in the buildin', Baddo ti fe wole OBO is coming, Sess on the beat, Hey Omode meta'n sere, bad, baddo, baddest Aro meta lori beatin' bad, Baddo, baddest Omode meta'n...
Mr Eazi - "Accra To Lagos" Vibes, Zaga dat My mummy, she dey gimme prayer Every night she no dey sleep She dey send me blessing Eh eh eh, and my papi y e dey gimme ginger E no dey mind e send me to school I turn to singer oh,...
Kojo Funds - "My 9Ine" She'll buss my nine Ya ya ya yaa She'll buss my nine Ay eh Kojo n Baba There's somebody, she is a cutey Very special, she holds all my bullets Take good care of me when I am shooting But tonight I'm...