"Rizzla" lyrics

"Rizzla"

Oya pass me the rizzla (ebano)
Make I unlock the ginger (ebano)
Any style I deliver (ebano)
Anybody wey no like make they comot there
But they no geti liver (ebano)
Some of them na deceivers (ebano)
Omo kon tufe jaiye Monaco
But them no geti Visa (ebano)
Omo nbero, omo yeeh oh
Omo Mamarazi lomo yeah

Oshen bubble Oshen bubble
E be like you dey see double
You dey see double
When the gbedu enter you
Say e go dey ginger you
Them be think say we dey joke
Now they see say no be joke
As the matter develop
I say make I let you know
Say lati kekere (Lati kekere)
Lati kekere n'imoti hustle
Moti'm bubble
Eh malo moto, ginger me
Party oma sareju moto
Sareju moto

Oya pass me the rizzla (ebano)
Make I unlock the ginger (ebano)
Any style I deliver (ebano)
Anybody wey no like make they comot there
But they no geti liver (ebano)
Some of them na deceivers (ebano)
Omo kon tufe jaiye Monaco
But them no geti Visa (ebano)
Omo nbero, omo yeeh oh (omo)
Omo Mamarazi lomo yeah (omo omo)

Koruko tito Koruko gbaru olade
Koruko tito Koruko gbaru olade
Koruko tito Koruko gbaru olade
Koruko tito Koruko gbaru olade

Oni lai la ila nla
Oni kpami kpoi dinlala
Neni mi o no like am rola nla
Baby I surrender
Oloshe de gbogbo ko togbo seye oh
I no know wetin to talk that day
That day wey you waka pass my way
Mi olegbaro omoge oh
Malo moto, ginger me
Party oma sareju moto
Sareju moto

Oya pass me the rizzla (ebano)
Make I unlock the ginger (ebano)
Any style I deliver (ebano)
Anybody wey no like make they comot there
But they no geti liver (ebano)
Some of them na deceivers (ebano)
Omo kon tufe jaiye Monaco
But them no geti Visa (ebano)
Omo nbero, omo yeeh oh (omo)
Omo Mamarazi lomo yeah (omo omo)

Oni lai la ila nla
Oni kpami kpoi dinlala
Neni mi o no like am rola nla


Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Joda Femi Victor
You May Also Like
Tiwa Savage - "Bad" Agbo tota di seyin oh yeah Agbara lolo muwa eh eh eh Yeah am coming to cause trouble You don't like me un-follow You can't talk about my hustle You make money I make double Turn me up, turn me...
WSTRN - "Come Down" I'ma make your love come down I'm just in my zone Tell me that she's prayin' Mama keep sayin', my love is for true I know you're waiting, need to be patient I'm coming for you If we're gonna make...
WizKid - "Sweet Love" Yeah Yeah, yeah All I need is one love All I need is your love, yeah Sweet love, baby, yeah All I need is your love, yeah Yeah Baby girl nobody afii know Baby girl watin concern them Baby girl keep...
DaVido & Chris Brown - "Blow My Mind" It's Shizzi, m-m-magic fingers Never waste your time, never let you go Top down, back to back, you're the best I know Oh yeah, you dey blow my mind, blow my mind, blow my mind For your love I go...
Krept & Konan & Spice - "First Time" First fuck mi no see ah jumper Pretty face, slim waist, whinin' her bumper Inna di ramping shop pon di counter Lift up di dress and fling off di trousers Mi tek weh yuh virginity Mi tek weh yuh...