"On Form" lyrics

"On Form"

Whoever carry my Backwood, bring am out
See Backwood for here, baba
Come, make una no omila my Lord, oh
Bring am, my Lord, na hin be this
Make e dey my possession
No shii

Mm-mm (Gba bí, má gba bẹ)
O lọ jìnà, ó tún lọ far, mm-mm
And e no pass through Muritala (Mm-mm)
No carry me for mind (Mm-mm)
I step in the name of love, oh-woah, woah-oh
But nowadays, oh-oh
Tell them what they like to hear, oh-oh-oh
E shock dem as dem see me

Àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (Gbé wo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (Gbé wo)
Mm-oh, error (Error)
Mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (Gbé wo)
Gba waju wọ—, gba waju wọ—, gbé wo (Gbé wo)
Gba waju wọ—, gbé-gbé-gbé wo

Ah, e no go tire me
Ah-ah, nothing we never see
No dey fara si
Person t'oba wu, k'obe
O lọ finally, I'm on form

Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi

If I hear, if I hear say I complain (L'Eko)
When I'm rocking, I'm rocking your body (Body, oh)
Sorry, coming from a long range
And as always, I'll be loving
Anytime you holla me, I'm early (Early)
I'll be lifting early
Ṣe ri, oh-oh, ṣe ri (Ṣe ri, oh)
Ṣe rí, oh-oh, ṣe ri
(L'Eko, won ni o l'ole)

Àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (Gbé wo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (Gbé wo)
Mm-oh, error (Error)
Mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (Gbé wo)
Gba waju wọ—, gba waju wọ—, gbé wo (Gbé wo)
Gba waju wọ—, gbé-gbé-gbé wo

Ah, e no go tire me
Ah-ah, nothing we never see
No dey fara si
Person t'oba wu, k'obe
O lọ finally, I'm on form

I no dey too quick to talk, oh, oh
No be talkative like that, woah-woah-woah
I disguise my opolo, oh, oh
Make them no see me at all
No trust man, oh, not even my shadow, oh
Knack am jejely nonstop, woah-woah-woah
This industry won shame me, uh-mm
Story of my life

Ah, e no go tire me
Ah-ah, nothing we never see
No dey fara si
Person t'oba wu, k'obe
O lọ finally, I'm on form


Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Ashton Sellars, Richard Isong Olowaranti Mbu Isong
You May Also Like
Afro B - "Condo" Yeah Yeah Banx & Ranx, yeah Boop, boop, yeah Kingston, uh She want to dance Maybe my way Baby our way Come right away Body so full, meet up I wanna feel me She want to dance Monday to Sunday I be...
Future - "WAIT FOR U" I will wait for you, for you Early in the mornin', late at night (I will wait for you) It doesn't even matter what time it is (I will wait for you) Presidential Rollie already on the way (Tired,...
Kranium - "Vibes Weekend" No commoners Bare hot gyal we par with, we par with Aye Ghetto youths fuck the hottest gyal a road That them fi know Bare hot gyal we par with Buck a gyal from Uptown Skin clean, mixed genes She...
Victony - "Kolomental" I no fit reason am e go kpai me I no fit reason am e go kpai me My brother oh I no fit calculate the calculus, e plenty gan oh I no fit reason how many people offend me gan oh Inside the life, na...
NSG & Meekz - "UNRULY" NSG, go scream Rise and shine She loves it when I play with her emotions Fine girl, reading books about ego I just pray she don't fuck up my ego Allamdulliah, I came from zero You can get anyting...