"Tested, Approved & Trusted" lyrics

"Tested, Approved & Trusted"

Baby, don't whine pon your seat
Come give me that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feelin' like one million
People just dey watch you like a cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like this

Baby, don't whine pon your seat
Come give me that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feelin' like one million
People just dey watch you like a cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like this

Ehen, we, hey
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted, oh, please, believe
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted, trusted

Inna di middle of all of these beautiful girls in the world
Wey dey dance on the floor
As dem don manya na to bend am
Me I just want sempe for the centre
Baby, gyrate your waistline, roll it now
No slow down, just bring am, to me now
Submit am, no teasing

Baby, don't whine pon your seat
Come give me that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feelin' like one million
People just dey watch you like a cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like this

Wan jasi
The way you do fantastic
Have to put on glasses
Make you no blind me with this your body
When I see you whinin' fi di wall
Make me want to turn into the wall
Make me feel like we no dey for real life
Everything nice where you are

Baby, don't whine pon your seat
Come give me that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feelin' like one million
People just dey watch you like cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like this

Ehen, we, hey
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted, oh, please, believe
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted, trusted


Thanks to Khayleb for adding these lyrics.
Writer(s): Adrian Eccleston, Damini Ebunoluwa Ogulu, David A Sprecher, Soraya Lapread
You May Also Like
NSG & MHD - "In Da Car" Exercise yard with the barbwire Stare through your soul but I'm a calm fella Slide over there like cha cha Broski done the dirty then flew Mecca How you leave your Bruce like Kris Jenner Take a left...
Aya Nakamura - "Méchante" Quand j'suis vexée, j'suis méchante, baby T'es trop à l'aise, en vrai, j'te l'dis J'aime pas les problèmes, tu cherches la merde mais en vrai, tu fais quoi J'peux pas, j'peux pas laisser couler, j'me...
Chris Brown - "Call Me Every Day" Come rewind o Girl I get the money wey fit make you mine o Give you loving every night fit make you mad o Na only you give me love wey make me nice o nice o nice o Affi make you mine o Girl I love...
Headie One & Frenna - "Bigger Than Life" Yo You know this money ain't a object, it's a mindset Niggas don't talk about no money, they just mime it We don't bring no problems online, we bring it direct All the time that they forgot...
BLEU - "Bad Lil Vibe" If you a bad lil' vibe, we can spend a lil' time, you can stay the night You can clear your schedule when you get settled, hit my line 'Cause I tend to call you when I need it I got some plans for...