"capture my soul" lyrics
"capture my soul"
(feat. Joeboy)
On me, on me
On me, on me
Balance it on me oh
Girl we loving
Till the morning
Morning, morning oh
Make we reduce all the fighting
Increase the loving oh
Fefe ne fe fe
Your body dey we we
I'm in love with you
I'm in love with you
Make I leave you for where? Where?
If na lie I dey tell you
Make water carry me go
Water carry me go
Girl you don capture my soul
Girl you don capture my soul
From the night
Till the morning
Girl you know e be you I'm wanting
'Cause you fine and you sexy
Nwa baby do me gently ewe
No show me shege
No use me play
Dance to my reggae
Are you ready?
Pack your bags make we fly go Paris
Answer answer me
Oh mami
Only you fit to control me
With your face and your big body
Abeg no killi somebody pikin for here
Oh mami
Only me wey fit handle you
Make my ways no dey confuse you
Abeg no killi somebody pikin for here
Fefe ne fe fe
Your body dey we we
I'm in love with you
I'm in love with you
Make I leave you for where? Where?
If na lie I dey tell you
Make water carry me go
Water carry me go
Girl you don capture my soul
Girl you don capture my soul
- AZLyrics
- C
- CKay Lyrics
album:
"Sad Romance" (2022)
You May Also Like
Olakira - "Pull Up" Pull up in my ride all the guys wanna ride wanna ride with me
Sexy ladies wanna fuck wanna fuck wanna fuck wanna fuck with me
You wanna turn me on make it bounce make it bounce make it bounce bounce...
Shenseea - "Sold Out" Sold out
Sold out
Sold out, yea
Sold out
Sold out
Sold out, yea
Dem sell out like mi shows dem
New money bring a newer dem
Dem fake but a come round me
Acting like dem want the best for me
Straight...
GuiltyBeatz, Hamzaa & Ms Banks - "I'm Good" Came from the dirt did dirt nowadays might catch me in a merc
Grew in a church didn't work, fuck imma hit 'em where it hurts
In the face of the devil I smirk, light work, still I put God first
Shit...
ChopLife SoundSystem & Mr Eazi - "Wena" Hayi wena Bugijimi izolo
Bheka nou
Sewu'yandazi today
Umama wayendiyala
Wathi mntanami
Uzulumkele
Hayi wena Bugijimi izolo
Bheka nou
Sewu'yandazi today
Umama wayendiyala
Wathi mntanami
Uzulumkele...
Runtown - "High Spirit" Coming like a fire and it's consuming
Coming like a fire nothing can cool me
And I know, and I know know know know know
Greener pastures will come with snakes
I stay ready, will fumigate
Oh yeah...