"come close" lyrics

"come close"
(feat. Ayra Starr)

Icy
Not many things excite me but you excite me
In real life you look like you look on IG
Your body causing go slow causing go slow
If I give you my love, girl you go want more
Than my love
I sey the things we dey do we dey keep am undercover
Oh girl it's me and you
Me and you tonight
Oh baby me and you
Me and you tonight oh woah wooah woah

Sad romance
Girl let me rock your body from Naija to France oh
Sey you get boyfriend e no be my concern
Sey you get boyfriend e no be my concern

Come close make I hold something o
Baby come close make I hold something o
Me I dey like that thing o
Come close make I hold something o

This love don dey feel like jazz
I love you so tey e tear my eyes
I think about you every time
Na only your matter dey my mind
Murder on my mind (Murder on my mind)
A bitch can fucking try (I got murder on my mind)
I'm so possessive, I can't help it
Even if I try

Sad romance
Girl let me rock your body from Naija to France oh
Sey you get boyfriend e no be my concern
Sey you get boyfriend e no be my concern

Come close make I hold something o
Baby come close make I hold something o
Me I dey like that thing o
Come close make I hold something o


album: "Sad Romance" (2022)
CKay - Sad Romance album cover
capture my soul
(Deluxe Edition Bonus Track)
nwayi
(Deluxe Edition Bonus Track)
NNEKA
(Deluxe Edition Bonus Track)
HALLELUJAH
(Deluxe Edition Bonus Track)
You May Also Like
Mr Eazi - "Doyin" Zagawhat? Doyin, your love dey high me like e be kpoli (Ye) We suppose to link up but you be jonzing (Me) But e be your love dey high me like e be kpoli O baby don't leave me lonely Tony (Tony o),...
DYSTINCT - "Ya La Laa" Malit ana bla blik 3yite nsoufrie ya lalalalalaa Chal man mara n3chak fik o man bakri Malit ana bla blik 3yite nsoufrie ya lalalala Rani mdiklariiii Bghitk ya hlaliii Ou tkoni djeliiii Ou n3aycho la...
Ya Levis - "Mbangu Te" Kaka nga El Mayalove eeeh Uuuhmm limielaa Bebé yoka aah To kende mbangu te To saute na biso na bolingo ooh To kende mbangu te eeeh Ma Maa aah (Pepele) Ma maa aaah (Pepele eeeeh, pepele) Pas à pas Il...
Burna Boy - "23" The music make me feel I be Jordan Now I understand why them say aiye gbon gan Nkan ti mori Olun mi o so tan (Woro si woro) The music make me feel I be Jordan (Woro si woro) (Koro ki loro) Now I...
Kizz Daniel - "Eh God (Barnabas)" Shey bo wun lomo Barnabas Eni to mo way shey bo wun lomo Dear father in heaven 'Bout time to take over E don tey wey I trouble you Back down o Lucifer I no dey follow pastor dey beef imam Father Na...