"VANITY" lyrics

"VANITY"
(feat. Olamide)

How many real ones?
Very few
Do you love me?
Is it true?
Do you envy?
When you see me shining
Tell me, walahi talahi

But do you know me?
Do you know my story?
You know wetin I do to make this money?
I fit fight my enemies
Fight my friends, I fight my family
But it's all love
I do it for y'all
I'm a warrior
They can try but dem no fit ever ever hold me down

'Cause awọn temi hold me down
If you no dey for me
How you want make I dey for you? Dey for you
E no easy
But this life 50/50
Carry your cross buru ya n'isi
Everything na vanity, na vanity

Owu sa gị oh
Ị ga-ama ife
Ị ga-ama ife
Ị ga-ama ife
Owu sa gị oh
Ị ga-ama ife
Ị ga-ama ife
Ị ga-ama ife

Oboy, I just want be billionaire
Pack money full everywhere
Make it even full for my jalabia
Piggy bank make it fat like polar bear
And all the family problem make dem disappear
I de beg the suffering we dey bare
All my polo been dey tear
I couldn't afford a beer
Kind of owu wey dey blow me then, I fear
Then I realize say, my brother, sapa dey beh
But the dreams got bigger
Making more figures
Even the cheques got fat and thicker
I de knack face like a picker
Now, we the coldest out here, my nigga Antarctica
O critical
The boy is so lyrical
Dem de feel d gbẹdu spiritually, iyẹn physical
Ọmọ to nautical
From Naija d'America
Busting speakers
In every home, every car
Yebo

Owu sa gị oh
Ị ga-ama ife
Ị ga-ama ife
Ị ga-ama ife
Owu sa gị oh
Ị ga-ama ife
Ị ga-ama ife
Ị ga-ama ife

No one can stop me
In a million years
They'll keep on trying
But I'll be here

'Cause awọn temi hold me down
If you no dey for me
How you want make I dey for you? Dey for you
E no easy
But this life 50/50
Carry your cross buru ya n'isi
Everything na vanity, na vanity

Owu sa gị oh
Ị ga-ama ife
Ị ga-ama ife
Ị ga-ama ife
Owu sa gị oh
Ị ga-ama ife
Ị ga-ama ife
Ị ga-ama ife


You May Also Like
Tyla, Gunna & Skillibeng - "Jump" Original girl, you aren't a replica (No) Smooth, clean, no regular degular (No) Pretty for real, and pretty pon my cellular (No) Mi know say ya hot (No) They never had a pretty girl from Joburg See...
J Hus - "Who Told You" Mm, mm Mm, mm Yeah, yeah Who told you bad man don't dance? Who told you gangsters don't dance? Even with a wap on my hip, I dance Bad man, take another sip and dance Two left feet, don't trip and...
WizKid - "Bad To Me" Highway, burst it my way This kind of body don dey cause migraine And when we leave we fit do am your way Or if you want, we fit do am my way High way. 2 shots I don take You turn me on, I no dey go...
Sarz & WurlD - "SADE" Somebody seen, have you seen my SADE? Somebody seen, have you seen my baby? Give me a call when you see my SADE Give me a call when you see her All the time, all alone Should've listened when you...
Odeal - "Coffee (Don't Read Signs)" Why do you avoid it? You're beating 'round the bush I'll beat around it too It seems like you're confident But with me you're unsure and you're holding back, girl (Oh-oh, oh, oh-oh, holding back,...