"Bad To Me" lyrics

"Bad To Me"

Highway, burst it my way
This kind of body don dey cause migraine
And when we leave we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way

High way. 2 shots I don take
You turn me on, I no dey go I wan dey
I no dey care say the bad mind dem pree
Money on me mind all day

Lose my way o
This kind, this kind love yeah
Wey dey make me want more o
Come my way o
This kind, this kind love yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel how you want am

Lady, girl say your body bad to me
Pass make I choke make I feel am
Baby girl you know as e be o
Yeah we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me o, oh girl

E-ye, ge-ge (E-ye, ge ge)
Yo-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa je ogede (Wa je ogede)
Baby, wa je ogede (Wa je ogede)
E-ye, ge-ge (E-ye ge ge)
Kon se iyepe (Kon se iyepe)

All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cause you know the money long
Uh yeah! Break your back with it
Yeah na me and you dey talk no one involved
Baby girl make I indulge you yeh

Lose my way o
This kind, this kind love yeah
Wey dey make me want more o
Come my way o
This kind, this kind love yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel how you want am

Lady, girl say your body bad to me
Pass make I choke make I feel am
Baby girl you know as e be o
Yeah we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey dome
Only you know as e dey do me o, oh girl

E-ye, ge-ge (E-ye, ge ge)
Yo-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa je ogede (Wa je ogede)
Baby, wa je ogede (Wa je ogede)
E-ye, ge-ge (E-ye ge ge)
Kon se iyepe (Kon se iyepe)


Thanks to OfeakwỄ for correcting these lyrics.
Writer(s): Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong, Ibrahim Ayodeji Balogun, Samuel Awuku
You May Also Like
Fireboy DML - "Vibration" Le (Wicked!) Le Leh leh leh Le le Leh leh leh Leh leh leh Egbami O pari oh See wetin she carry oh No more ini manimo Make our body kan ra wan oh Give it to me sharply oh Roce pon me oh Baila, mami...
Ayo Jay - "10 Over 10" Oh my girl is a 10 over 10 I swear (I swear) I de call her my baby my boo my dear (My dear) And I know many fine fine girls but they don't compare (Compare) Now she de make me change ahh She's a...
Tiwa Savage - "Somebody's Son" Sorry I'm not sorry Ala ko ri ni bobo yen se Should I try? Try again? But now my heart e still dey pain me Okun mi le O le ko ko Shobi sho ni me run ni Tired of getting it wrong This won't be...
Yemi Alade - "Johnny" Ho ah Ehn Habokoto bokoto eh Selebobo pon the beat (Selebobo on the beat) Yemi Alade It's Effyzzie baby Johnny leave me follow Cynthia And I don't know what to do And he talk say I no do am Like the...
Adekunle Gold - "One Woman" Woah Woah Woah AG Baby Is your baby yeah yeah yeah I be one woman typa man Shamelessly lover man Only you Is all I see Love you forever that's the plan I owe you better life oh Only you you Is all I...