"Benin Bounce" lyrics
"Benin Bounce"
Osayaba dem don forget say you be benin boy
Benin boy we still dey bounce
This one na juju boy
Juju boy wey still dey swag I dey with Uzoma
Me and zerry just dey chill and them dey feel am die
Mama told me boy I gotta keep my head up
All these thirsty girls dey hanging on the radar
She made a promise made a bet and that's a wager
If you making money please get out the way
Tight strings of love, just pulling me, back to you, my love
Tight strings of love, just pulling me, back to you, my love
As I dey boogie down, she come dey move like that
She check the swag she saying santi why you cool like that
Cool like that when we dey chop ogwas for IEC
When I'm home she smell the cologne and she know it's me
I'm a big boy you a small dog
You gotta let them know that there's no room for small dogs
Benin boys we need am
That's the benin bounce
Benin boys we need am
That's the benin bounce
Tight strings of love, just pulling me, back to you, my love
Tight strings of love, just pulling me, back to you, my love
- AZLyrics
- C
- Cruel Santino Lyrics
album:
"K.O.T.B - The Bomberman Chronicles" (2026)
You May Also Like
Obongjayar & Sarz - "If You Say" Do you have what it takes
To be my baby
If you wanna waste time
You should just walk out the way you came, uh
Don't want no strangers in my bed
No changing faces
I don't care for what you say, uh...
Rema - "HOV" I don hustle sha
My leg don do plenty waka
E reach to call me oga
You see as my body set
E don tey when me and my guys we dey fetch water
Shoutout to my dad
I learnt my lesson, both good and bad
Eyes...
Blaqbonez - "DOLLERZ" Yeah, skill like Papilo
My girl like Stefflon Don
I ball like Maradona, 'cause gyal like Diego
VVS's on me, shine like bololo
I ball like Maradona, 'cause gyal like Diego
Brand new Rolex (ah-ah)...
Maeta - "Teen Scene" I grew up in housing tracks
Felt like summer when all the kids were out
Not old enough to light up yet
Still did behind the house
Bel Air felt too far away
The opposite too close
You'd lie to your...
Bella Shmurda & Bloody Civilian - "1999" Since '99, I don dey grind, Since '99
Since '99, my eyes don shine, Since '99
I no dey loose guard, I don dey grind since '99
Money I dey find
Look at mi eye, see Apollo
Any small money, I put for...