"HOV" lyrics

"HOV"

I don hustle sha
My leg don do plenty waka
E reach to call me oga
You see as my body set
E don tey when me and my guys we dey fetch water
Shoutout to my dad
I learnt my lesson, both good and bad
Eyes open, ooh la la
Nobody fit whine me for the street sha, ahh

Oya just dey jekelebe
All your mates dey hustle, you just dey kpenkelemes
Make you reason am sef, I go motivate you to an extent
Na you go use your own leg and the knowledge wey I help you get
If you do me evil just dey prepare for your karma nla
Pray the real ones live longer
Too many snakes under the grass
Osagie know me sha
All the prophecy I dey do am
I dey see many things wey pass una regular eyes
Whether na igbo I smoke wey dey site me for my head oh, ta-ta-ta-ta

Mavin say second quarter don dey loading
E no go tey 'til my money go billion
My neck don dey fold like Dino, ah
I no be politician, but I don dey see their kind of money
EFCC they fit dey hear me, ewo
Any legal money, once upon a time was illegal money
To my generation, I be (Hov)
I no really fit advice person for hot weather wey dey use snow
Na your body go tell you then you go know

Oya just dey jekelebe
All your mates dey hustle, you just dey kpenkelemes (You dey kpenkelemes ooh)
Make you reason am sef, I go motivate you to an extent (Ehh)
Na you go use your own leg and the knowledge wey I help you get
If you do me evil just dey prepare for your karma nla (Karma nla)
Pray the real ones live longer (Live longer)
Too many snakes under the grass (Grass)
Osagie know me sha (E know)
All the prophecy I dey do am (Ahh)
I dey see many things wey pass una regular eyes
Whether na igbo I smoke wey dey site me for my head oh, ta-ta-ta-ta


Writer(s): Divine Ikubor
album: "Rave & Roses" (2022)
Rema - Rave & Roses album cover
Holiday
(Ultra Edition Bonus Track)
Charm
(Ultra Edition Bonus Track)
Reason You
(Ultra Edition Bonus Track)
Dunno Me (Freestyle)
(Ultra Edition Bonus Track)
HOV
(Ultra Edition Bonus Track)
Calm Down (Remix)
(Ultra Edition Bonus Track)
You May Also Like
Adekunle Gold - "Something Different" Oh oh, yeah AG baby, it's your baby Ahh ahh eh eh Me say no, say no Girl, you make me loco You play me like lotto All you want is my doh doh I even buy you moto, oh no Oh low You say you want it low...
Maleek Berry - "Ole Gan" When you do that thing that thing wey dey make me mad o (Mad o) I dey spend my rabba I dey spend my cheese on God o (Mad o) Baby travel overseas nobody bad o (Bad o) When you bend that ting omo I...
Mavins, Bayanni & Don Jazzy - "Jara" Uhh, yeah Vibez No, no Demma be hating See them be gossiping at my back so long Father save me Take me Demma see the small boy doing all the big things Now they wanna pull me down, yeah But I'm...
DaVido - "The Best" Original Of Lagos Ahchiii Ge ge Fresh Of lay lay Damn Baddest This bread no be Agege Betty no fit leave a nigga (Shekpe) Ko loun loko s'ita Lai lai Omo temi ko rara Betty no fit hate my mother Ko...
Cheque - "Dangerous" Winter Oh, mi cold, I'ma need ya You got my number, you can call me like whenever Put your eyes on me, this your body give me ginger Don't go far from me Oh I know you dangerous I know you bad for...