"Anything" lyrics

"Anything"

People talk, people talk but nobody fit fill my position
But as I be David for this one, who born Goliath wey dey micrimo?
Gats, go hard or go home, I don reach your goal post
I stand on my ten toes, dem no fit stain my yellow
You can't catch me sleeping on God

Why me go lay low? When I get many people for my pay-roll
Ahhh, one billi one day, o ṣa mọ Oluwa lo n ṣe
Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan
No get time to sleep, leave pressure for the weak

No go stop, know I put my life on this p so long
And as I dey I fit conquer anything, anything, anything, anything
No go stop, know I put my life on this p so long
And as I dey I fit conquer anything, anything, anything, anything

Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, emi gan-an gan-an
I still get love for Edikangikong, diferrent girls on my phone but I steady lock up
Balling na normal thing, and I bin don blow by 17
But I no dey gree for nobody, I dey hawk my music jẹjẹly, ajeh

Writer(s): David Adedeji Adeleke, Oweazim Chukwuebuka Marvellous, Kehinde Alabi, Ewuyemi Olanrewaju Dayo
You May Also Like
Buju - "Outside" Talking 'bout me, man, big up your chest, I swear If you no get money e dey kill idea Man, I faced my fears There's nothing I can't do from here Omo in the first stage I made mistakes I swear For...
Ruger & Bnxn - "Romeo Must Die (RMD)" E bo ko lo many many kilometers E so fun Awon Ota mi pe mo shi ri aanu gba, all day! Na holiday for my side, golibe for my line Shey mi Romeo must die, dem no talk say I try Holiday for my side,...
Niphkeys & Zinoleesky - "Blessings" (Niphkeys, Niphkeys) Don't know why I'm always thinkin' 'bout tomorrow If na my photo on change, I don't know oh I'm not perfect but blessings keep on coming Everybody tiwa mo oruko mi (Zino') So,...
Ice Prince - "Oleku" Woah woah woah woah woah woah woah woah (Ice Prince) Yeah yeah yeah yeah (Ice Prince) I-I-Ice Prince (I'm about to explode) (I'm about to explode) (I'm about to explode) Brymo (I'm about to explode)...
Maleek Berry - "Bend It" Berry pon dis You don know I'm back with a new wave DJ turn up the speaker DJ turn up the speaker Gyal dem follow the leader Gyal dem follow the leader Baby bend it Oh baby bend it Bend your back...