"Don't Know" lyrics
"Don't Know"
O-Obah!
Wah dem a say?
Fuck all the clout
I'm with my thoughts (Yeah, yeah)
Thinking alone (Thinking alone)
It's time to go
Liquor in my cup
Taking many shots
But the shayo no dey work
I need you for my body and soul
I fọ for you, o ti lọ
Give me that ti-ti tọ
Wey dey make we dey sweet sweet talk
Blow me like a pin pin pop
You and I supposed to link up
The way you move that toy, toy, toy
Come to me bẹbẹ n lọ
No waste time osiso
Girl you dey ginger me kọrọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Lalẹ Friday o n lọ, titi Monday o n lọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Lalẹ Friday o n lọ, titi Monday o n lọ
You don't, you don't, you don't even know what you do to me (You don't)
You don't even know what you do to me (Ah, you don't)
You don't even know what you do to me
You don't, you don't, you don't even know what you do to me (You don't)
You don't even know what you do to me (Ah, you don't)
You don't even know what you do to me
Christian Dior, Louis Vuitton o ti lọ
O ti lọ (Yeh, yeh, yeh, yeh, yeh)
Gucci bag, Versace, o ti lọ
O ti lọ
So I dey call your phone make we talk together
Leave my girl, my only chikala
Bring your body make I feel the balabala
Chop my raba raba, chop the gala gala
No dey para para, I no go wahala
Sweet like panla, fit pa
Swear to God you dey use kayamata
Sweet my body and blow my oblangata
Girl you dey ginger me kọrọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Lalẹ Friday o n lọ, titi Monday o n lọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Lalẹ Friday o n lọ, titi Monday o n lọ
You don't, you don't, you don't even know what you do to me (You don't)
You don't even know what you do to me (Ah, you don't)
You don't even know what you do to me (You don't)
You don't, you don't, you don't even know what you do to me (You don't)
You don't even know what you do to me (Ah, you don't)
You don't even know what you do to me
Writer(s): David Adedeji Adeleke, Marcel Akunwata, Jessy Eze Oliver, Temitope Salami
- AZLyrics
- D
- DaVido Lyrics
You May Also Like
Tiwa Savage, Ayra Starr & Young Jonn - "Stamina" Stamina stamina
You go need more stamina
Oya raga mo mi now
Make I know say you cover me now
So many things I can do to you
If only you give me the permission to
Give me the permission to
Show you...
Shenseea - "Hit & Run" You think you could a get in a my feelings?
You couldn't get me to settle down
Me give you a hit and run
Me give you a hit and run
Me did only want little dealings
Love you did a look you must be...
Magixx - "All Over" Oh nah nah nah eh
(Bang)
Magixx eh
(Banga)
I go wait, if na ten years e go take
And only you fit light my fire
Kele won't you be mine
Where you Dey, Shey I fit see you today
Your body fit cut my...
Zlatan - "Get Better" Sometimes when e no dey
Shebi na you I dey call when e no dey
For dying minute you go show face
Oro yi wa fologbon fun oloye
O mon olowo lo n gbayi lode
Make LuckyUdu no go whyne me for old age...
Ruger & Tiwa Savage - "Toma Toma" Kuk dat thing
Since '21 dem dance my toma toma
I never stopped giving back to back to back
All ah the girls I give them koba koba
No replica
'Cause I am the main man
One of one
Ten over ten
Nobody...