"Ou LaLa" lyrics
DJ Neptune, Savage & Erigga Lyrics
"Ou LaLa"
Greatness!
DJ Neptune, Hit Me
Savage's verse
Take all my money cause you've been a good girl
Next thing she don begin dey pull skirt
I mount for the back
I dey feel like busquet
She wan see what I'm finna do next
2 sec she don leave her boo first
All night I dey hang her 2 legs
Gave me her cat
I dey use am do pet
Anything she want
I dey give her no stress
She like oulala oulala
Funmi ni bulala
Testing the rod of ogaga
She like oulala
Oulala oulala
Funmi ni bulala
Loving the rod
Of ogaga
Oh my God oulala
1, 2, 3
Let's go
Oulala
Oulalalala!
Stezz when dey make dem dey confuse
When I burst out dem dey shout who u use
Pistol dey no go form Tom Cruise
Mission in portable na you go lose
If you know insults
I took to get result
U go understand why my body
Dey hot
She like man when sabi package no be my fault
I gats help her man
Dey go try a slut
She like oulala oulala
Funmi ni bulala
Testing the rod of ogaga
She like oulala
Oulala oulala
Funmi ni bulala
Loving the rod of ogaga
Oh my God oulala
Greatness
Funmi ni bulala
Loving the rod of ogaga
Oulala
Oulalalala!
Funmi ni bulala
Loving the rod of ogaga
DJ Neptune
Baddest
Biggest
Sounds of Neptune
- AZLyrics
- D
- DJ Neptune Lyrics
album:
"Greatness III" (2024)
You May Also Like
Ruger - "Blue" Anytime I look at you
See all my dreams come true
Crazy girl I knew
Only you fit make my balls turn blue
Forever I gat you
Anyway possible
Break all dem rules
Coz only you fit make my balls turn...
Cheque - "Body" I no fit fake am o
If I like your vibe me I dey down
When I give it to you make you give back o
Me I like your vibe so I dey down o
You get juice yeh
Oh baby you get juice oh yeh
No go do wayo
Oh...
P-Square - "Jaiye (Ihe Geme)" P-SQUARE! ... Ok...Yeah iyahhh!
Na tin dey... Craze!
Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi (Yeah iyahhh!)
Jaiye Jaiye ori mi
Ihe geme ... Ihe geme eeh
Ihe geme ... Ihe geme eeh
Ima nihe geme...
Naira Marley & Busiswa - "Coming" Yeboooo
Nangk' uBusiswa
Naira owase
Nigeria wo Jamaica
Africa continental
Busiswa baby
Mo ti wa e ti pe
Mo fe de de de
Je kin de de de
Busiswa baby
Mo ti wa e ti pe
Mo fe de de de
Yo Rexxie pon this...
Black Sherif - "Oil In My Head" Send them away
Send them away
Send them away
Face covered like a Taliban
Just a bad man moving bad
All me want is some peace of mind
Roll one then I burn it loud vibrations up and that
See no evil I...