"Bunda" lyrics
SPINALL Lyrics
"Bunda"
(feat. Kemuel & Olamide)
DJ SPINALL
Come let's take a flight
Where ever you wanna go baby
Are you looking for a sign
Shey na dollar sign or pounds or cedes
I no go waste your time
I just want a good time baby
Borikiri waterside
So you know I like the water play
My African lady
Your Bunda loco
Your body so ele, electronic ele, electronic kolo
She wanti molowo
Her body so ele electronic ele electronic kolo
Belle full she no dey belle full
Belle full she no dey belle full
Belle full she no dey belle full
Belle full she no dey belle full
Your Bunda for my sensima
On point it be decimal
Other girls no get stamina
Make dem come for your seminar
Dinla booty criminal
Wey fi fit in my benzima
Shakira! Oya zamina (sheesh)
Hips don't lie Amino
Omoge back it up, pick it up
Bumbum swole like speedy bump
O funmi ni heek up ni heek up
For your fountain I no need a cup
Born kila kila
Higher killer
Serial killer
Original
International
Steven Seagal
Army robber
Pongila gila
Your Bunda loco
Your body so ele electronic ele electronic kolo
She wanti molowo
Her body so ele electronic ele electronic kolo
Belle full she no dey belle full
Belle full she no dey belle full
Belle full she no dey belle full
Belle full she no dey belle full
Your Bunda loco
Electronic Ele Electronic kolo
She wanti molowo
Ele electronic ele electronic kolo
Your Bunda loco
- AZLyrics
- D
- DJ Spinall Lyrics
You May Also Like
Amaarae - "FEEL A WAY" I really wanna know know
Are you feeling the vibes?
Hennessy on the rocks, Sweet Fernando
Maybe you could be my commando
I wanna bring you to my condo
I wanna fuck ya, but I don't know
Might wanna...
Lojay, DJ Maphorisa & Kabza De Small - "CANADA" If your idi e Dey wobble wobble o
Girl I spray the money double double o
O lo ma do mi
If she see the envelope of money
And she ain't looking for no lover boy abroad
She only need a visa to Canada...
Masego - "Say You Want Me" I seek the love drum
I seek communion
I need your ocean
I see your ocean
Your seas are militant
One dose, then I'm bested
Almost, nearly missed it
One pulse, finish it, finish it, finish it
One...
Omah Lay - "soso" Soso take my pain away
Soso take my pain (Away, away)
Soso take my pain away
Soso take my pain
Soso take my pain away
Soso take my pain
Soso take my pain away
Soso take my pain (Mad)
Ah-ah, ah-ah...
JAE5 - "Propeller (Remix)" (JAE5)
Oh-oh-oh-oh, yeah-yeah-yeah
Woah, woah-oh-ayy-ayy
Oh-oh-oh, say
Been a long time since I learnt to put rhymes together
Spin 'round your block, I'm a big propeller
Came with my team, I came...