"Money" lyrics
"Money"
(feat. 2Face Idibia & Wande Coal)
DJ Spinall
This is
This is the only way
Oh yeah
Oh yeah
The only way
As I wake up every morning
I give baba him praises
The only thing wey dey my mind na money
This is the only way
I woke up like this... like this
Now I'm getting text now
The only thing wey I see na money
That is the only way
I don't bother nobody
Let nobody bother me
Peaceful chilling
This is the only way
My niggas gat to eat
Told we not on the same shit
Got love for the street
That is the only way
Eyba
Duro na mo nbo
Open up me bag make I decorate the dance floor
Make you wanna turn
Make you shacking
While you rocking and jamming
To sounds from DJ Spinall
Money on my mind... my mind
My mind on money... on money
Cash rules everything around me
Cash rules everything around me
Money dey my mind... my mind
I wan get big money... more money
Cash rules everything around me
Cash rules everything around me
Say if you don't make dollar
You don't make sense yeh
No come here come start to denz eh
Me and my niggas we no like pretence eh
Keep it to hundred or sit down for fence eh
Anywhere we dey say dem know say we back
Even if na miami or tobago or trinidad
Just close your eyes fantasize visualize
Elevating further na wetin you realize eh
If you know say you badder
You know say you harder
You know say you gather
Come sway our way
Fine fine girls all up in ah the club
Tonight come sway our way
We no dey close up
Office open everytime we enter bank
10 o'clock I get time
Them still dey open
And anytime you talk money
Just know it's 2baba
Wande coal and DJ Spinall eh
Money on my mind... my mind
My mind on money... on money
Cash rules everything around me
Cash rules everything around me
Money dey my mind... my mind
I wan get big money... more money
Cash rules everything around me
Cash rules everything around me
Kpatakpata I go tell you say
I know you
I see you I feel you
Anyhow wey we dey today
We don do
We don do
See take it easy, take it easy
No come here come dey form
Take it easy take it easy
While you rocking and jamming to sound from DJ Spinall
Money on my mind... my mind
My mind on money... on money
Cash rules everything around me
Cash rules everything around me
Money dey my mind... my mind
I wan get big money... more money
Cash rules everything around me
Cash rules everything around me
Respect
King 2face
Wande coal
Black diamond
Hypertek on this one
They call me DJ Spinall
The unstoppable
Iyanu a sele
It's ekelly
- AZLyrics
- D
- DJ Spinall Lyrics
album:
"My Story: The Album" (2015)
You May Also Like
Rema & AJ Tracey - "FYN" Straight out of BC
We takin' the sound to the world you see
They don't really like me talkin' my shit like the OG's did
They hatin' on me cause I'ma—
Fresh young nigga cruisin' in a beamer
Fresh...
Ms Banks - "Party" When I enter di party
I can feel the mandem on me
Baby boy, I know you want me
'Cause the way you're lookin' at my body, yeah, yeah
When I enter di party
I can feel the mandem on me
Baby boy, I know...
Kojo Funds & Wizkid - "I Like" (Rhymez)
Yeah
Oh, nah, nah, nah
Yeah, yeah
See I'm likin' the way that you force it up on me
Baby, come with me, come and show me
You come for me when you're lonely
I'm just tryna be your one and...
Omah Lay & Justin Bieber - "attention" Ayy
Lately, I've been losin' my mind
Certain things I can't find
In the middle of the night
I'm still up, I'm still tryna decide
Should I drink up? Smoke up?
I need some freedom, freedom, ah, in my...
Asake - "Sungba (Remix)" Tune in into the king of sounds and blues
(Ololade mi Asake)
Unaka sungbalaja, No dey waste time oh na
Me I will fire bazooka oh na
Mr Money no dey waste time (Mr Money no dey waste time)
Mr Money...