"Pepper Dem" lyrics
"Pepper Dem"
(feat. Yemi Alade)
E pepper dem, oh
Spinall pepper dem
E pepper dem
Mr. DJ pepper dem
Spinall pepper dem
E dey pain you say I tanda like this
Say, e dey pain you say I dey sing like this
I too be fine girl, abeg e no be beans
Say to be fine girl, abeg e no be beans
E pepper dem
Mr. DJ pepper dem
Spinall pepper dem
Oya make e pepper dem, eh
E pepper dem
Mr. DJ pepper dem
Spinall pepper dem
Oya make e pepper dem, eh
Pepper dem
Pepper dem
Say make you pepper dem
Pepper dem
Pull up in a rover
(Pepper dem)
Airborne on okada
(Pepper dem)
Dancing jangolova, eh-ai
(Pepper dem)
(Thing go pepper dem)
Mo ti gbá Grammy, oh
(Pepper dem)
Check Linda Ikeji
(Pepper dem)
Dem just dey yarn my story, story, oh
Say e dey pepper dem, chai
E dey pain you say I tanda like this
Say, e dey pain me you I dey sing like this
I too be fine girl, abeg e no be beans
Say to be fine girl, abeg e no be beans
E pepper dem
Mr. DJ pepper dem
Spinall pepper dem
Oya make we pepper dem, eh
E pepper dem
Mr. DJ pepper dem
Spinall pepper dem
Oya make we pepper dem, eh
Pepper dem
Pepper dem
Pe, pe-re-pe, pe-pe-pe-pepper dem
Pepper dem
Tatafo, tatafo
Abeg where you dey go?
This your way na kolo
Pepper
Tatafo, tatafo
Abeg where you dey go?
This your way no good, oh
If you see your brother failing
Say make you help am
If you see your sister wailing
Say make you help am
If you see say them succeed
Say make you join am
If you see your brother, see your sister
Anybody, make you roll am
E pepper dem
Enter DJ, pepper dem
Spinall pepper dem
Oya make we pepper dem, eh
E pepper dem
Enter DJ, pepper dem
Spinall pepper dem
Oya make we pepper dem, eh
Pepper dem
Pepper dem
Say make you pepper dem
Pepper dem
Pepper dem
Make e pepper dem
I don try pepper dem
Make e pepper
E pepper dem
Spinall pepper dem
Oya, wọn tí, pepper dem
Wọn, wọn tí
See brother, wonder DJ
Spinall, murder, wonder dem pain
Wọn, wọn tí
Eh, eh, eh, wọn tí
We murder, murder, we, we, we
We murder, wonder dem pain
Eh, wọn tí
Eh, eh, wọn, wọn tí
(E pepper)
We murder, wonder dem
I say we pepper, pepper dem
Wọn, ti
(Pepper dem)
Wọn, wọn, wọn tí
(E pepper dem)
We, we, we murder dem
Eh, eh, eh, eh, eh murder dem
- AZLyrics
- D
- DJ Spinall Lyrics
album:
"My Story: The Album" (2015)
You May Also Like
D'Banj - "Oliver Twist" I have a confession
Don't take it personal
I have a confession
So you got to listen
I have a confession
Don't take it personal
I said, I have a confession
So you got to listen
See I like Beyonce,...
Stefflon Don - "Pretty Girl" Falling falling for you
Falling for you
Falling for you
Pretty girl, you're taking your time
Why you do me like this?
You know me loving your whine
Pretty girl, you're giving me signs
Then you tell...
Runtown - "Bend Down Pause" Baby just bend down, bend down pause
Baby just bend down, bend down pause
Baby just bend down, bend down bend down
Bend down bend down bend down pause
Baby just bend down bend down pause
Baby just...
Tekno - "Yawa" Monica no be today
Me and you don dey fight e don tey
I no go pursue woman I go change my ways
I go reduce the panana
I no go do it again oh
If you leave me yawa go dey (See gobe)
Baby Yawa go dey...
Rotimi - "Lotto" It's 50...
Rotimi...
(I just hit the...) Jackpot, got the right 7 digits
Why call to kick it when I can come through to visit?
It won't be long 'fore a nigga get to know you right
Show you right,...