"Ice Cream" lyrics

Falz & Buju Lyrics

"Ice Cream"

When I scream
You scream
We scream for ice cream

I with the Bahd Guys and I look clean
All hits no miss I feel like Tyson
And she go follow me sing what I sing

When I sing, you sing
You sing what I sing
Because the melody sweet like ice cream

All hits no miss we feel like Tyson (yeah yeah)
Shey you go follow us sing what we sing

Early momo when you wake up
Tell me what's your flavour
Say my name baby, let's disturb the neighbours
Make I chop your groceries or make I wash the plate gan
You no need to talk much, what's my occupation?

I'm probably worse than you sef
So you don't have to pretend
I ve got some cuffs in the shelf
So lock me down to the bed
A little rough like you like
But still know how to respect
I slide open dem thighs and give you that hard reset

When I scream
You scream
We scream for ice cream

I with the Bahd Guys and I look clean
All hits no miss I feel like Tyson
And she go follow me sing what I sing

When I sing you sing
You sing what I sing
Because the melody sweet like ice cream

All hits no miss we feel like Tyson (yeah yeah)
Shey you go follow us sing what we sing

Yeah I dey text Chioma, We dey flirt each other
I don tell am say I just want hold am for corner
Make we run am
No I no want fuck up that your love life
I know you have a boyfriend I'm just trynna hit it one time
Your man no be my concern
I go leave before sunrise
But I no fit promise you say you no go surprise
O yes! you go know when I put am for slow
E go show, your bodi sef go vibrate you go moan

When I scream
You scream
We scream for ice cream

I with the Bahd Guys and I look clean
All hits no miss I feel like Tyson
And she go follow me sing what I sing

When I sing you sing
You sing what I sing
Because the melody sweet like ice cream

All hits no miss we feel like Tyson (yeah yeah)
Shey you go follow us sing what we sing


Writer(s): Daniel Williams Shekwoyemi, Folarin Falz Falana
You May Also Like
Phyno - "IWA" Nwa nke amaka, Ka anyi luo Nyem your number, Nyem your control Nwa na atoka, Ka anyi luo Iji my remote, Jide control You remember say ma me Iwa o No use this your love o, e me m'Iwa Girl you...
Tiwa Savage - "Diet" Ibile Really SaintSamiGanja SaintSamiGanja Slow down on a codeine diet DJ Enimoney ti wa online O ba mu mi taxify kaye mu cancel trip wa Olorun Ki n ba le ba awon boys yii po loke kan le mo pe o...
YCEE - "Jagaban" Tinny entertainment baby Want to sing music Want to sing music You think music is for everybody This is a brand new from Tianu Ni Record radio station This is a ycee and he call this one jagaban...
Lil Kesh - "Yaya Yoyo" Shizzi Skibo skibo skiba O.B.O Yaya yoyo Kesh kesh Yaya yoyo Oluwa bless me yeah Yeah yeah! Eledumare bless me yaya yoyo Chineke bless me yeah Yeah yeah! Eledumare bless me yaya yoyo Olorun ti lowun...
DJ Neptune - "Mia Mia" Another Classic This Ikebe go put me for... Greatness I hope you are recording this, don't beat anything Yeah, Like that D-D J Neptune! Baddest I'll do anything for you o All this hustle I dey...