"Parampe" lyrics
"Parampe"
Shebi na person wey no dey looku road dey fall down pere
Asa penpele, asa penpele
Shebi na person wey don give up, wey don fuck up ele
Asa penpele, asa penpele
I give you proper condition no dey formu
No dey form
And if dem want to confuse me I give dem puzzle
Give dem puzzle
As I be master for game no be muscle
No be muscle oh ayy
E no get the kele wey I talk to, wey she no go follow
Parampe oh para re rah
Dem dey blow me parampe oh rah re rah
Parampe oh para re rah rah rah rah
Dem dey blow me parampe oh rah rah re rah
Parampe oh para re rah
She dey blow me parampe oh rah re rah
Parampe oh para re rah rah rah rah
Dem dey blow me parampe oh rah rah re rah
Monkey never dull whenever e don see banana to chop chop
Kilon wa n so ?
Isokuso no dey bring result
No try me omo you go test and test you no fit reach my side
You no go fit reach my side
Kilon wa n so ?
Kilo tun so, no dey waste my time
I give you proper condition no dey formu
No dey form
And if dem want to confuse me I give dem puzzle
Give dem puzzle
As I be master for game no be muscle
No be muscle oh ayy
E no get the kele wey I talk to, wey she no go follow
Parampe oh para re rah
Dem dey blow me parampe oh rah re rah
Parampe oh para re rah rah rah rah
Dem dey blow me parampe oh rah rah re rah
Parampe oh para re rah
She dey blow me parampe oh rah re rah
Parampe oh para re rah rah rah rah
Dem dey blow me parampe oh rah rah re rah
Writer(s): Folarin Falana, Marcel Akunwata
- AZLyrics
- F
- Falz Lyrics
You May Also Like
DaVido & Chris Brown - "Blow My Mind" It's Shizzi, m-m-magic fingers
Never waste your time, never let you go
Top down, back to back, you're the best I know
Oh yeah, you dey blow my mind, blow my mind, blow my mind
For your love I go...
Tiwa Savage - "Attention" Yeah, yeah, yeah
Oro re tin sun mi o
Oh na na na ah
Oro re tin sun mi o ah
Baby me tire for dis your matter
It don dey give me a headache o
It be like say we go take a break o, break o
Enough of...
Maleek Berry - "Flashy" Now we oh so flashy, yeah yeah
Now we oh so flashy, yeah yeah
Started from the bottom we classy, yeah yeah
Now we oh so flashy, yeah, flashy, yeah
I'm the leader, the commando
I give it to them, dey...
Olamide - "Rock" Girl I just want make we rock
Girl I just want make we vibe
Girl I just, girl I just want make we chill like ice water
Mi o mo bonshen gbe body o
Fit spend you my paper, after tonight I go like to...
Mayorkun & Victony - "Holy Father" Yanaur
Of Lagos
Original
Ge ge
Holy father
Holy father I'm screaming
My Lady Gaga
She got me in my feelings
I be Adam for this garden of Eden
Holy father my holy father
Holy father
Holy father I'm...