"Ole" lyrics
"Ole"
Many still ain't really free
Many losing all the will
Many soldiers in the field
Many brothers dem dey kill
Many stealers wey dey feast
But we no fit enter streets
Many people wey dem kidnap
And dem turn them to deceased
Don't think that you can whip up tribal sentiments for life
Keep keeping people poor and hope that you can weaponize
Hope that you can bank on all the hungry votes that you can buy
Just to get it repeat the same cycle all the time
We sef
Come make we talk, gimme one second
How many we go take before we don fed up?
Inflation rate high like my blood pressure
Dem go say make we no protest say na wrong method
Fuck all of your gimmicks, you no get the courage!
Shebi na dat side wey you dey find your solace
Cockroach on the ceiling Ibo lo gba wole?
Eba mi kigbe ole
Ole!
Me na cold water but if e need I'm really stubborn
Make I lecture dem cause common sense no really common
Wait
Security welfare na the primary job you take
Try Grow some fucking balls don't be acting Unfortunate
Who get serious mind dey follow terrorist negotiate?
Just wipe out their whole lineage
You sef no want commot balaclava for your face, turn to martyr
Before e scatter now street start to dapada
Nobody go save you if you like you call alagba
For under your nose dem kill a whole brigadier general
Dem no dey fear, try dey hide their face? e dey for camera!
Some dey live stream, some dem dey kill police commissioner
Commot him uniform, then wear am come for meeting wit una
For under your nose dem carry people children go
Plus school teacher wey dey teach, cut him neck post the video
Who dem catch for the crime? arrest count still on zero
Person pikin wey dey orphan, person wife wey dem widow
Water, light, food, house, na the basic
Where hospital wey go treat person wey sick?
Small pikin go go school, him papa go need work
Technology dey run, shey you no intend to meet up?
Na wah
See your border, how you leave the door ajar
All the focus, what you want to chop, na bar
Tief wey you tief us no be small matter
Still you pray in the name of Jesus Allah
And everyday
Many dey pretend then they
Sell us to the west
And they
Tell us how to dress
And they teach us how to mess
Oh you acting like you care, you put your mouth in my affairs
Said you ll
Stretch a hand of help when you're the reason why I'm here
In the first place
Gimme my belongings o ole
Everyday for the thief I still dey wait for my one day
Many promises too many times many phonies
Fraudulent politics many lies, many stories
- AZLyrics
- F
- Falz Lyrics
You May Also Like
D'Banj - "Why Me" No long thing
Mo' Hits Records
It's Don Jazzy again, uh
I'm D'Banj or Ski'Banj as my Jamaican friends call me
Why me oh (kokolets one, two)
Why me oh (kokolets one, two)
You dey try me oh (kokolets...
Tekno - "Diana" Brrrr-ben-ben-beh
We dey jam thing
Te-ki-no (bahd guy)
Wha-wha, eh-eh
Wha-wha, eh-eh eh, eh-eh
"Wha-wha, eh"
What I feel in my heart is true
What you see in my eyes bu ezeokwu
Jejeli, baby, I have...
DJ Consequence & Olamide - "Assignment" Consequence, ah yo yo yo, say baddo
Wherever you see Young John, say babbo
Ah yo yo yo, say baddo
Wherever you see Consequence, say babbo
Ti ko ba ni'di obinrin o kin je kumolu
Won la wa gbe bag bi...
ODUMODUBLVCK - "Dog Eat Dog" Hm, hm, hm
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me?
Odumodublvck (Kpakurukpa)
Odumodublvck (My baby give me big koroba)
Ayy,...
Simi - "Smile For Me" Smile for me, even if you sad o
Be good to me, even if you bad o
Stay with me, even if you've got some place to be
Pray with me, even if you no believe
Smile for me
Baby mi please, smile ah
I, I, I...