"Afro Highlife" lyrics

"Afro Highlife"

Fireboy here so
Yah yah

They no know say we dey around
'Cause we dey show up unannounced
But when they listen to the sound oh ah
They go start to come around
Ti n ba ti pe e, ko ma dahun
(Ti n ba ti pe e, ko ma)
Ti n ba f'owo gbe, sho ma bounce?
(Ti n ba f'owo gbe, sho ma)
I know you love the way I sound oh ah
Oya turn around

I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so

Won ni pe kileleyi?
Afro highlife oh, afro
Ki la tun gbe de?
Afro highlife oh, afro
Won ni pe wetin we bring come oh
Afro highlife oh, afro
Wetin my people wan hear?
Afro highlife oh, afro
Zaki oya give them oh
Arabaribiraba

See everybody wants to faaji
Na why dem dey call me alhaji
I know you just dey realize
The music makes me feel alive
Give them the bass
(They must to dance)
And if you give them the guitar
(And dem go dance)
Abegi play the trumpet oh
(They must to dance)
Make dem know who we are
(And dem go dance)

I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so

Won ni pe kileleyi oh?
Afro highlife oh, afro
Ki la tun gbe de?
Afro highlife oh, afro
Won ni pe wetin we bring come oh
Afro highlife oh, afro
Wetin my people wan hear?
Afro highlife oh, afro
Oya give them oh

They must to dance
And dem go dance
They must to dance
And dem go dance dance
Afro highlife oh afro
Afro highlife oh afro


Writer(s): Adedamola Adefolahan, Okikiolu Awoyele
You May Also Like
Kizz Daniel - "Nesesari" Oh oh oh oh oh oh Timi Lade Wetin you carry na gboko pa ri Oyi mi lo ri Wetin you gather Na wo ko sheri mejia Baby money mo ko ve to bobo oh And maybe I want to get to know your mama Fine lady Your...
Maleek Berry - "Flashy" Now we oh so flashy, yeah yeah Now we oh so flashy, yeah yeah Started from the bottom we classy, yeah yeah Now we oh so flashy, yeah, flashy, yeah I'm the leader, the commando I give it to them, dey...
Joeboy - "Sip (Alcohol)" Mad We no go fall We ah go go, we go win You you go know All of the blessings fall on my yard Blessings dey for my yard And like that E go be, e go see, you go feel am Because the blessings fall on...
DaVido - "La La" Oh oh ah La la la la la la la la la la Uber Oh oh ah La la la la la la la la la la Yo this song feels so good man That bass, that bass, that bass Shekpe Yo I love that guitar This shit sounds so...
Lil Kesh - "Don't Call Me" It's Young Jonn the wicked producer Niphkeys I'm so gee'd up my bro I'm sorry If it's not money don't call me It's been a long way coming (Skibo) E no go make sense if you don't know this journey I...