"Bandana" lyrics
Fireboy DML & Asake Lyrics
"Bandana"
P-
[Fireboy DML:]
Lowkey
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem dem know me
Since '06
I've been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me
I no dey blow trees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this and know peace
I dey lowkey
But I'm never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly
[Asake:]
Na the love wey I see
Na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo)
Oh coming (L'Eko)
Mo gbe wan ni 'is coming' (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshe Mr. Money
[Fireboy DML:]
I'm never weak
I never cease
Till eternity
I'm on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (Awon da?)
Dem go craze
Dem go tire
Dem go say
Dem go say
Dem no know wetin dey sup
But lowkey
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem dem know me
Since '06
I've been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me (Gi gi gi- giddem)
[Asake:]
Na the love wey I see
Na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo)
Oh coming (L'Eko)
Mo gbe wan ni 'is coming' (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshe Mr. Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe wan ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshe Mr. Money
Thanks to Ijanusi AB Kayode - ijanusikayode62@gmail for correcting these lyrics.
Writer(s): Adedamola Adefolahan
- AZLyrics
- F
- Fireboy DML Lyrics
You May Also Like
Wande Coal - "So Mi So" (Juls baby)
Iskaba
Again (yah)
Alikitu eee mama ee lemele
Zembele mama...
Ami so mi so (ahan)
Ami so mi so (ahan)
Ani so kin so (ahan)
Oni so kin so (ahan)
I get a girl wey dey trouble me ooo…
She...
Fave - "Mr Man" Things you cannot say with your mouth
Will you say with your hands
I'll respond
DJ could you play me Mr Man
Record our little dance
On the floor
If walking down the aisle might make you shiver
I...
Zinoleesky - "Naira Marley" (Niphkeys)
Oh my God I wish I knew
Oh my God I wish I knew
That was all love mama showed me
Oh my God I feel brand new
Mo de ti gba fun'olorun kole tomi
Omo toni mama hun o seto
Kan mulo S'agege...
King Promise - "Slow Down" Slow down, slow down down down
She say make we slow down
Slow down, down down
Slow down, down down
She say we dey move too fast
Make we take am easy
She say make I hold on
What we go do oo
Ano dey...
Teni - "HUSTLE" I wan talk my mind o
For anyone wey fit relate o
Ri-di-mah-kool-a-yooo
Sometimes it feels like success is a trap
And sometimes it feels like people don't understand
Cos the pressure e plenty and...