"yawa" lyrics
"yawa"
Man on a mission
I see no competition
And I mind my business
God is my witness
They don't see my vision
Omo ologo jẹjẹ mi mo n lọ o
One in a million
Wetin dem talk say I do now?
Yawa dey o
Yawa dey o
Yawa dey o
Oj'ojumọ lọ n s'ọrọ mi
Jẹ kan maa nue nue nue
Yawa dey o
Yawa dey o
Yawa dey o
Oj'ojumọ lọ n s'ọrọ mi
Jẹ kan maa nue nue nue
Ki lo tun de, ki lo tun de
Ki lẹ tun fye, ki ni mo ṣe?
I dey jẹjẹly go my way
But dem say, dem say
Ki lo wa de, ki lo wa de
Ki lẹ tun fẹ, ki ni mo ṣe?
I dey jẹjẹly go my way
Anything, anything I say
Dem say
Yawa dey o
Yawa dey o
Yawa dey o
Oj'ojumọ lọ n s'ọrọ mi
Jẹ kan maa nue nue nue
Yawa dey o
Yawa dey o
Yawa dey o
Oj'ojumọ lọ n s'ọrọ mi
Jẹ kan maa nue nue nue
Jẹ kan maa sọ lọ
I no fit dull, I no kill person o
Mi o n ṣ'ọmọ isọlọ
I be sure boy
I no thief person own
Enter my convoy
We dey burn up
I don dey smoke igbo
One bang tun ti roll up
Mo ti jogor
I no see person o
Don't give a fuck anything you talk
I did more than enough, I've been on the block
I've been giving it all on the dance floor
24/7 'round the clock and I swear to God (ouu!)
Awon t'emi wan gbọ mi gan
365 days we dey burn it up
Life on the road always on the go
We dey cho! dey rigimarol
Ọmọ
Ki lo tun de, ki lo tun de
Ki lẹ tun fye, ki ni mo ṣe?
I dey jẹjẹly go my way
But dem say, dem say
Ki lo wa de, ki lo wa de
Ki lẹ tun fẹ, ki ni mo ṣe?
I dey jẹjẹly go my way
Anything, anything I say
Dem say
Yawa dey o
Yawa dey o
Yawa dey o
Oj'ojumọ lọ n s'ọrọ mi
Jẹ kan maa nue nue nue
Yawa dey o
Yawa dey o
Yawa dey o
Oj'ojumọ lọ n s'ọrọ mi
Jẹ kan maa nue nue nue
Writer(s): Stephen Alli Odunayo, Adedamola Oyinlola Adefolahan, Temitayo Olasunkanmi Kareem
- AZLyrics
- F
- Fireboy DML Lyrics
album:
"adedamola" (2024)
jon's interlude
You May Also Like
Timaya - "Don Dada" Don dada (uhh yeah)
Don dada (uhh yeah)
Na we be don dada
(Uhh yeah, uhh yeah, uhh yeah, uhh yeah)
Yeah, don dada (uhh yeah)
We be don dada (uhh yeah)
Na we be don dada
(Uhh yeah, uhh yeah, uhh yeah,...
Runtown - "Things I Know" Baby do that
Steady trying, dem are trying to kill my vibe
I no getti time for no fucking parasite
I just want liquor and a likkle bit of ice
Money and my peace I never compromise
Me know say talk...
Tarrus Riley - "Lighter" Aye Rvssian
Shenseea
Tarrus Riley
Baby, when the bright lights start to fade, fire up yuh lighter
Float on with the waves
You make me feel li-li-lighter
You make me feel li-li-lighter
You make me...
Fivio Foreign & Queen Naija - "What's My Name" Say my name, say my name
If you ain't running game
Say my name, say my name
Why the sudden-
Fuck a partition, come ride with a boss in the backseat
A lot on my mind, I don't wanna think
She come and...
Tayc & Jason Derulo - "No No No" Mami, I said no, no, no, no, no, no, no, no, no
Mami, I said no, no, no, no, no, no, no, no, no
Taykee de Taykee
Jason Derulo
J'pourrais encore te dire que tu comptes pour moi (Yeah, yeah)
Et aucun...