"Things I Know" lyrics
"Things I Know"
Baby do that
Steady trying, dem are trying to kill my vibe
I no getti time for no fucking parasite
I just want liquor and a likkle bit of ice
Money and my peace I never compromise
Me know say talk is cheaper
When you see me them attention seeker
XXL the girls dem ah ginger
My baby you for signal me make I know
Baby you for ginger me make I know
Feel it coming close
Ehn, I can feel it coming closer ehn
E be like gongo aso
I stand on what I know
Come make I tell you the things I know
Faaji na turn by turn
My baby fine, fine, fine
Give you my time, time, time
Oya listen the things I know
Faaji na turn by turn
Baby do that
It's the way she move body oo
Na the way she ju ibadi
Baby do that
It's the way she move body oo
Baby softly move body
See the way I'm feeling right now is a vibe say no money can buy
It should have been a crime way she whine fit to kill mankind
Hmm, hmm
Why you do that, tell me why she do that?
You should see the way she dey do the rumba
You should see the way her body dey maneuver
Wetin she give me chop I don't know
Know say I pull up when she wants ooh oh oh
E be like gongo aso
I stand on what I know
Come make I tell you the thing I know
Faaji na turn by turn
My baby fine, fine, fine
Give you my time, time, time
Oya listen the things I know
Faaji na turn by turn
E be like gongo aso
I stand on what I know
Come make I tell you the thing I know
Faaji na turn by turn
My baby fine, fine, fine
Give you my time, time, time
Oya listen the things I know
Faaji na turn by turn
It's the way she move body oo
Na the way she ju Ibadi
It's the way she move body oo
Baby softly move body
Baby do that
Writer(s): Douglas Jack Agu, Elvis Osuagwu
- AZLyrics
- R
- Runtown Lyrics
You May Also Like
Lil Kesh - "Gbese" Call aunty Sidi tell her to come and see these
Dollar la wa na o jere a o kin na cedis
Tele she just dey package tele tele she just dey form abi
Wen she see my pocket she just dey dance she no wan...
Sarz & WurlD - "SADE" Somebody seen, have you seen my SADE?
Somebody seen, have you seen my baby?
Give me a call when you see my SADE
Give me a call when you see her
All the time, all alone
Should've listened when you...
Adekunle Gold - "Work" Ole; alapa ma s'ise
O o l'owo, o fe flex o
No food for lazy man
Padi, double your work ohh
Anything wey you want ohh
You go get am if you work ohh
Ma a w'ago alago s'ise o
Stop living fake life!...
2face Idibia - "If Love Is A Crime" Huh huuuh There's been a lot of toasting,
A lot of guys have been up to her,
But she told them she was waiting
For the one that God had sent to fulfill her kind of craving,
A special kind of...
SPINALL, Ycee & Oxlade - "Jabole" Ja bole o
O de she kere kere kere lati
Ma je ko ja (Top Boy) to fo o
O wa'n kere kere kere lati jo o
Je kin fun e ni standing ko wa'm bi
No whine me, know you got all I need
Tell me what you want...