"Seke" lyrics
"Seke"
(feat. TML Vibez)
(Icy-ice-ice)
(Fire and ice)
(TML in the building)
(Wo-wo-wo-wo-wo)
(Icy-ice-ice)
(Fire and ice)
(TML in the building)
So many reject me
Shanking for my brothers
Omo eru ni lo se yo ni class
Jo run the race malo gbe last bro (na)
Nobody believe you, so no let them deceive you
If you go broke, aje them go delete you
Iwo loma belittle, my brother
No follow them play
Money follow them chase
No do bad, no follow dem craze
Toba ti yo owo jowo bawon se, amo kunle ti dogbon si
No be say emi gan go but oro po nu iwe kobo ni oro po nu iwe kobo
Life e no easy abeg
Wetin you dey face mo gba be
I for don seke te te but mo n ro ola mame
Life e no easy abeg
Wetin you dey face mo gba be
I for don seke te te but mo n ro ola mame
Remember Tunde Shapiro
Fly nigga wey dey soft like pillow
Made it from zero for real tho
Everybody's guy, like the neighborhood hero
Tunde na the guy wey dey stand fit (stand fit)
E dey spend money no dey plan shit
Even the haters dem admit
Nobody dey spray pass Tunde even bandit (bandit)
Fast forward to 2000 corona virus
Account don dey red don dey enter minus
Nobody to call wey go check sinus
Life so deep, such a mad science
I know sometimes you dey rush rush
If you no soji you for ease on a hush hush
Watch how you spend your bucks
No be like Tunde wey matter don go end for court
Gba be
Wetin you dey face mo gba be
I for don seke te te, but mo n ro ola mame
Life e no easy abeg
Wetin you dey face mo gba be
I for don seke te te, but mo n ro ola mame
One man give up, another man blow
That's just the way the whole super story go
You rise and you fall
No time to recall, no time to look back
Keep your eyes on the ball
Counting big stacks man a cashier
Wanna see ma niggas in a cartier
You know life too fast and I wanna make more money than I made last year
Them no fit pull me down, guns dem a draw like ogbono
I take her back to the koro
They try to rub potopoto
For my face dem dey craze dem forget say my life e no easy
Life e no easy abeg
Wetin you dey face mo gba be
I for don seke te te, but mo n ro ola mame
Life e no easy abeg (abeg o)
Wetin you dey face mo gba be (abeg o)
I for don seke te te (te te), but mo n ro ola mame (mame)
- AZLyrics
- I
- Ice Prince Lyrics
album:
"Fire & Ice" (2024)
You May Also Like
Patoranking - "Make Am" Eh mama eh
Eh papa eh
Wha ya say
I get one paddy
He dey stay for shogunle
He get small money
He come pack go ajegunle
This my paddy he change am for me
Say my paddy rearrange am for me
I don't know,...
Omarion - "Distance" The distance between our bodies
Make me feel like I want ya
Gyal I feel like I want ya
The distance between our bodies
Gyal you whine like a warrior
Put me gun in your holster
Distance between us
Oh...
Nasty C - "Jack" I used to have jack, in the fridge and the bank, I'm not goin' back
I had bed bugs, I had roaches and rats, I'm not goin' back
Makin' this cheese cannot be this easy, there must be a catch
I'm...
Kizz Daniel - "Cough (Odo)" Alright, Go!
(Eh eh)
Eh eh (Uber)
Eh eh (Vado)
Eh eh (Odo, Odoyewu eh) (eh eh)
Eh eh (to a place she loves) Eh eh
I want to flex my love (eh eh)
I wan impress (eh eh)
And I want to carry my love...
Ayra Starr & Asake - "Goodbye (Warm Up)" Goodbye to my ex yes
Hello to my next
I do not accept your apology
Just lemme be Just lemme free
Give me lil space step back lemme breathe
Give you the cold shoulder I really hope you freeze
Until...