"Untitled" lyrics

"Untitled"
(feat. ODUMODUBLVCK & Psycho YP)

Wack-ass rappers
Broke-ass rappers
I'm finna go get my scissors
I'm finna cut all your niggas

Wack-ass rappers
Slow-ass rappers
Broke-ass rappers
Y'all niggas ain't got no manners

As you see me so
I swear I no dey lack
I no dey lack
I no dey lack
All my goons for my street dem get my back
Dem get my back
That's a fact

See my jeans get money
E no dey slack
I no dey slack
I no dey slack
Never dat

All these rappers wey dey talk
I know they wack
I know they
Make I talk
Abi make I brush
All these girls the way they looking at me
Come dey make a nigga wanna blush
They cannot be like us
Nobody fresh like us
Niggas wanna act so tough over here
I cut their whole dreadlocks

Back in the booth with my ABJ rastas
And we dey blow every last card
Always on the road like lassma
Giddem them the smoke
I kill 'em with asthma
Shey you dey see all the flex
Shey you dey see all the karat wey dey for neck
I be like kala. I no get respect
I be double wahala like konan and krept
Bet
Girl see ice turn wet
Gave her that D then slept
Me wey don drink all night
But she still wan kiss with ma morning breath
I feel like boarding jet
But I go burn my kanaku first

I'm on my way to your city
Please, make sure the foreign set
Because of odumodu dem dey swear affida vit
My haters. They pray, when they see me
Girls dem boku walahi
Me I no dey pay for the pussy
Alhaji
Throw away money like qatari
Habibi
Na wetin she start to call me
I pam kalashin
Kpo
Mago mago no dey near me
I'm not a Dundee
My money na mint kawai
Zamani na hit dole
ABJ boy in a bit sotey
Obi cubana dey follow me eat
Back to the business
Back to the pimping
My kala no dey point and miss
Spin that kele for picanto flex am
Odumodu squeeze my tits
Odumodu lick my clit
Na the same thing I suffer for my mistress click

All her friends wan nack me
Chaw me
Fuck me
Wanna be my candy
But I no get plan "B"
So I stay on my grind just to feed my family
And if they can't understand me
They go hear am one day, when we enter Grammy
They too dey fuck up
They no dey lock up
They no fit understand my voltage
I told them boy there really I'm a problem
Nigga I been drilling on road since O-8
I'm still a standard guy
If you really wanna talk, we could talk no lie

Masun baby ji masun
Get your ass up and go outside
I told 'em wait for me
I'm in the bank waiting patiently
Low-key I used to just fuck on her friends
But now they just hate on me
I just sit back and let God handle that
In the building I'm throwing a hundred racks
In the section I'm fucking with you
If I pass you the blunt, mehn you better just pass it back
Fuck nigga

As you see me so
I swear I no dey lack
I no dey lack
I no dey lack
All my goons for my street dem get my back
Dem get my back
That's a fact

See my jeans get money
E no dey slack
I no dey slack
I no dey slack

All these rappers wey dey talk
I know they wack
I know they


album: "Fire & Ice" (2024)
Ice Prince - Fire & Ice album cover
Shakara
(Bonus Track)
You May Also Like
SPINALL & Teni - "PSALM 23" DJ Spinall Teni, Teni, Teni, Teni, Teni, Teni Here we go The Lord is my shepherd, I shall not want Psalm 23 cover me Psalm 23 cover me Psalm 23 cover me My enemies dey wait me for door All of una...
Gyakie - "December" Look into my eyes, what you find, what you see is what you did to me I don't believe in love, don't believe this would ever work out If you want to fight, fight me, don't call me, just let me be, let...
Young Jonn - "Pot Of Gold" Living quite alright But there's plenty on my mind Will I really ever find that pot of gold? Been a long time coming No producer to le t'awa n'korin Will I really ever find this pot of gold? Ahn,...
larrylanes, Bella Shmurda & Seyi Vibez - "Mamba" En En en en Enta Let me tell you how the thing go o People come people go o You can learn as you grow o Spiritual Flows You no go know if them get calabash for their cupboard Oloron bi jeje ko de so...
Shallipopi - "Billion" Only one pluto presido (Si') Dem call me Shallipopi (Signal) Billi', billi', billi, billion Stack my billi' to the ceiling Multimillion, I'm dealing on You can see me, yo I no want all your opinion...