"Believe Me" lyrics

"Believe Me"

What have you done to me
I no know oh yeah
What have you done to me
I no know

Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family

Oh baby o
Been in love with you for days
I don dey wait you for so long
Shomo
I'm crazy o
I'm crazy over you
Na wetin man go do to make you know

Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me yeah

What have you done to me
I no know oh yeah
What have you done to me
I no know

Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family

My pretty pretty
My pretty pretty
Make I give you my name
Oya follow me let's go
Bend down low
Follow me make we go
My pretty pretty
My pretty pretty
Make I give you my name
Oya follow me let's go
Bend down low
Follow me make we go

Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me yeah


Writer(s): Michael Ajereh Collins, John Vincent Ighodaro, Timothy Aluku
You May Also Like
Tauren Wells - "Joy In The Morning" Everything happens for a reason But you don't know what you don't know And you'll never have peace if you don't let go of tomorrow 'Cause it ain't even faith 'til your plan falls apart But you still...
Anne-Marie - "Her" When I think of my mother No one compares to her A love like no other She puts everyone else first And when I was younger I treated her the worst Never known someone stronger 'Cause damn it must've...
Gyakie - "Love Is Pretty" Every single moment You call my name oh baby You said that you would love me And I get these goosebumps, ey ey You enlight my world up No this love is mad op My life has been so wrong But then you...
Greyson Chance - "Good As Gold" I see the hole in the heart that you try To fill with a drink I see the light at the end of the dark It might make you think About where you've been, babe And what you've done Yeah, I know you hate...
DaVido - "Jowo" My baby jo, jo Jo, jowo My baby jo, jowo My baby jo, jowo Jowo One time, tiri gbosa for the two person wey born you I never want to try lose you, try dem no born me well I no fit tire for your...