"Hold Me" lyrics
Johnny Drille & Don Jazzy Lyrics
"Hold Me"
You dey blow my mind anytime you hold me, you dey blow my
To the rhythm and bass make I rock you slowly, make I rock you
You dey make a man craze anytime you hold me, you dey make a man
Allow me hold your waist make we just dey jolly, oh my Julie eh
Every time I think of you
E dey do me like screw wan lose
Carry me go where I no know
The way you do me me I no know
Cause I no dey fit to keep my cool
I go dey do like mumu
Cause you're my fantasy
Oh baby you're my everything
I fit to die for you
Anything you want baby I go do
Darling my love e sure for you
Anything for my baby boo
Any anytime you smile you make me lose my cool
Spend all of my money on you
Baby girl tell me wetin you put for your stew
Very sweet ooo
You dey blow my mind anytime you hold me, you dey blow my
To the rhythm and bass make I rock you slowly, make I rock you
You dey make a man craze anytime you hold me, you dey make a man
Make I hold your waist make we just dey jolly, oh my Julie oh
I go dey comment for all your post, all your post
I go dey by your side I no go ghost, no go ghost
If dem other boys like you make them toast, make them toast
Until my fire go burn them, e go roast, e go roast
Oya take my kisses, my kisses and all my riches
Dem other boys, dem dem be leeches
I no dey mind all these dem witches
And anytime you smile you make me lose my cool
Spend all my money on you
Baby girl tell me wetin you put for your stew
Very sweet ooo
You dey blow my mind anytime you hold me, you dey blow my
To the rhythm and bass make I rock you slowly, make I rock you
You dey make a man craze anytime you hold me, you dey make a man
Make I hold your waist make we just dey jolly, oh my Julie oh
- AZLyrics
- J
- Johnny Drille Lyrics
EP:
"Hard Guy Confessions" (2024)
You May Also Like
Boy Spyce - "Pepe" (Snap me fine cinemato)
(Yo Rexxie pon dis one)
I'm losing focus
I'm feeling so lost
Them other girls jealous
Cos you sweet me pass Kelloggs
Show me your true color
Burst my opolor
Them other girls...
Lasmid - "Running" Charger
All I do
Is to keep it real and cool
What I cannot do
I no go do
Myself like I go fi do am
No I won't
Person who
You de do am good
Go fit to kill you
All I know is we for dey g o
We for dey...
Timaya - "Dey Your Dey" Bad man
Hey-yo badman
Yeah
Leggo
Say what's on my mind
Me I gat no time, nobody can stop wetin God design
Me I'm not a Pastor me I love them umu nwayin
The boy no dey entitled, if you treat me right...
Gyakie - "Forever" FLIP THE MUSIC
Gyakie uh huh
Na na na na na eyy ya
My mind dey for you
My heart beats for you
Every time when I think of you
I don't know...
I, I, I feel loved again
I don't want to wait for days...
Sarkodie - "Till We Die" Yeah (now)
Number one
Hmmm
Are you serious?
You are leaving me? (What else)
You're joking right?
Stop playing with me
You see for my life
Nobody dey do me right
And I won't take it likely
What the...