"ova" lyrics
"ova"
(feat. Don Jazzy)
Oh, let's start over o
Over, over, over ooo, oo
So you dey vex like this
Even as you vex you are beautiful, my love
Oh yeah ohhh oh yeah oh
I know say you're missing me
Ignore my text you dey punish me my love
Oh yeah ohhh oh yeah oh yeah
If I could I'll make a time machine, my boo
Rewind it and be your disciple
And believe in me and you
No one be like you
Dem finna try but they never could
My girly wanna be by you
But you no pick up
Wanna make it up to you, my ruby
You shine like a million stars
You're always in my head
But girl you no gimme chance
I'll amend my ways for you, my ruby
Should I get you a bullion van
You're always in my head
But, girl, you no gimmie chance
Make we start all over
Over o
Over, over, over o
Over, over, over o
Over, over, over ooo, ooo
Over o
Over, over, over o
Over, over, over o
Over, over ooo, oo
Hopelessly I'm falling over and over again
For your chocolate skin
Helpless me, I be hard guy
But, girl, you make me weak
Endlessly staring at your picture, girl
And wondering what's wrong with me
What is wrong with me
What have you done to me?
The best thing wey happen to me
Most beautiful I ever seen
You dey take care of me
The only girl wey I dey see, hm
I no come know wetin happen to me
I let a good one go, kai
I let a good one go
Stupid me, go join stingy men
But, baby girl, you know say me no stingy o
Well, I don tell them make dem free me
Make we start all over o
Over o
Over, over, over o
Over, over, over o
Over, over, over ooo, o
Over o
Over, over, over o
Over, over, over o
Over, over ooo, oo
Writer(s): John Vincent Ighodaro
- AZLyrics
- J
- Johnny Drille Lyrics
album:
"Before We Fall Asleep" (2021)
You May Also Like
Simi - "Lovin'" Ah giving you love ah
Whenever you want ah
Is like you don't even know your body is so fine
Melanin for the win oo
Your smile is messing with my mind
Just call my phone make e ring o (ring o)
Lemme...
Gyakie - "Forever" FLIP THE MUSIC
Gyakie uh huh
Na na na na na eyy ya
My mind dey for you
My heart beats for you
Every time when I think of you
I don't know...
I, I, I feel loved again
I don't want to wait for days...
Joeboy - "Focus" Oo no no ye ye ye
Focus, sey me I dey try focus
Girl na you dey scatter my thinking oh and I no dey know wassup
Sey you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey mind
So...
Sauti Sol - "Melanin" When a good girl gone bad
What you gonna do?
Run go meet her dad?
You don wanna do
Well this is Sauti Sol, Patoranking, world best yo
Watch this
Love confession
She's a heart breaker
She bend over...
Patoranking - "Suh Different" Patoranking
Ah, this song dey say make the girls dem whine
Me no won see no girl with the phone inna your hand
Put it over and free up time
Move up your waist liner
Every girl, all over the world...