"LIES (To Whom It May Concern)" lyrics

"LIES (To Whom It May Concern)"

Nuff with the lies
Too many lies
E don tey we have had enough
You acting like
We lead people blind
But we can see all the shit in your words

Who starts a fire, a revolution
Find a solution, shine a light
Who starts a fire, a revolution
Inside their hearts, cold as ice

How are you able to sleep in the night
When all the people can't close their eyes
You're blinded by the evil inside
Too much evil inside

One Naira go equal to one dollar, they say
I go feed ya pikin each and every day
24 hours light go dey dey
But snake chop money go
You want me to vote you so you give me 2K
Because you know say the salary no dey pay
At the end of the day light e no dey dey
Monkey thief, money go

They've been taking us for fools
Our mumu don do
E don do, e don do
And the future of our kids
Is hanging on the noose
It's on me, it's on you

(What's on the news?)
Pa power low, low, low, low
Economy low, low, low, low
All they know na to borrow, um-hmm
(What's on the news?)
Citizen pocket low, low
Our GDP low, low, low, low
All that they know, know, know, know
Na how dem go loot tomorrow

They'll try to make you voiceless
But now we'll take it back

We'll take it back
We'll take it back
We'll take it back
We've been way too quiet
We'll take it back
We'll take it back
We'll take it back
We've been way too quiet
We'll take it back
We've been way too quiet
We'll take it back
We've been way too quiet


Writer(s): Oluwadamilare David Aderibigbe, John Vincent Ighodaro, David Rhino, David Danjuma
You May Also Like
Sauti Sol - "Afrikan Star" Yea yea yea yea... Oh yeah yeah... Yeah! You got it all going on with your body You got it all baby Your papa Uganda, your mama Burundi My African star baby na Umeumbwa ukaumbika, yeah Sura, shepu...
Simi - "Smile For Me" Smile for me, even if you sad o Be good to me, even if you bad o Stay with me, even if you've got some place to be Pray with me, even if you no believe Smile for me Baby mi please, smile ah I, I, I...
Gyakie - "Forever (Remix)" FLIP THE MUSIC Uuuhhhhhhhh Gyakie uh huh My mind dey for you My mind deyy Na na na na na eyy ya My mind dey for you My heart beats for you Every time when I think of you I don't know... I, I, I feel...
Fireboy DML & Oxlade - "Sing" Badman just dey live life on hin own Badman just dey roll as e dey go Badman no get beef with anybody Badman dey do hin thing on a low Badman they really try gan Badman na cobra, man na python Write...
Tems - "Try Me" Take out my mind, take all the joy now Take me down, take all the love now Tie me away, burn me alive now Break me down right now Now you wanna lock me away, I'm winning You wanna add to my pain,...