"Life Of A Star" lyrics
"Life Of A Star"
(feat. AdekunleGOLD)
[Intro:]
Pheelz Mr. Producer oh oh oh oh oh
Yeah!
If I start to yan you
[Adekunle Gold:]
If I start to yan you how the thing dey go
And if you're feelin what I'm feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
But Imma keep on marching and go with the flow
[Lil Kesh:]
Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke, Omo no be joke
Ha! I remember then when I use to crave the fame
Dey happy like pikin wey dem buy new game
Only if I knew the price that I have to pay
That the people will forget we are still the same
I may be looking fly
But my pocket dry
But the boys don't care
You gas give them bar
Shebi you be kesh
And you drive a benz
Abeg drop something now
Make we flex
And sometimes I am backstage
Feeling down cause I kinda had a bad day
And I still turn up when I climb stage
It's the life of a Star what will I say
What will I say
Woo igbamii O re body o
But the fans still wanna take a Selfie o
Most of y'all don't know what we go through
Its the life of a Star what will I do
What will I do
[Adekunle Gold:]
If I start to yan you how the thing dey go
And you're feeling what I'm feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
But Imma keep on marching and go with the flow
[Lil Kesh:]
Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke
Omo no be joke oh oh oh oh oh
[Adekunle Gold:]
Mo fe dogun mo fe dogbon
Mo fe dolokiki laye
I no know say it takes a lot to be a star
Them no tell me
Say e no easy o
Them go vex you for social network
Because you be star you no fit respond
Won ti gbagbe pe me self be human being oo
Them no tell me, Say e no easy o
If I start to tell you how the thing dey go
You go feel what I'm feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
Imma keep on marching and go with the flow
[Lil Kesh:]
Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke
Omo no be joke oh
Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke
Omo no be joke oh oh oh oh oh oh
[Adekunle Gold:]
If I start to tell you how the thing dey go
You go feel what I'm feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
Imma keep on marching and go with the flow
Writer(s): Writer Unknown, Adekunle Kosoko
- AZLyrics
- L
- Lil Kesh Lyrics
album:
"Y.A.G.I (Young and Getting It)" (2016)
You May Also Like
Ice Prince - "I Swear" Chopstix
Chopstix
Chopstix
You…oh na yea Raise the roof
Badder man here
Nobody badder than me I swear
If you no soji, have no fear
I spend money on the things I wear We got big money
We drive big...
Runtown - "Emergency" Oh oh oh,.. Runtown oh Say me causing emergency
Emergency, Emergency
This kind of thing you can never see
Them never see
But them never see anything, anything
And we killing the everything
Oh oh oh...
Falz - "Way" Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn
Eni to mo way lo mowe, gbagbe
No be everybody father lo kawe, lo kawe
Awa lomo way way, way way
Eni to mọ way lo mowe
Awa lomo to mọ way
Kowo ti pe...
Banky W. - "Whatchu Doing Tonight" Eh eh, Mmmmm
Tarararata
So what you doing tonight?
If you're alone tonight, say
We can get it on tonight
So what you doing tonight? Girl
If you're alone tonight, say
We can get it on tonight
My baby...
Wande Coal - "Adura" Black Diamond
Oh no no, It's Wande Coal oh yeah yeah
Adura mi ti gba oluwa oluwa
Ese gan ni
Adura mi ti gba oluwa oluwa
Ese gan ni
Adura mi ti gba oluwa oluwa
Ese gan ni
Adura mi ti gba oluwa oluwa...