"Skit 2 (Cause Trouble)" lyrics

"Skit 2 (Cause Trouble)"

Gbeke there
Who be that talk say he won get pwoblem
Wetin dey worry you
You dey won cause trouble for me abi
Dem never tell you who I be
The last time wey we show for the final background
Na him we discover say some guys wey dem dey for the observation
Them dey yan say them go gimme pwoblem
Naim I look down I say yeey
All dem dese guys dem won cause trouble for the area ehn
I give dem my last warning
If una try me I go give una pwoblem
I say if una show anyhow I go giv una doggy
Dem say which dog again una get dog for house
I say we no get dog na
If una burst bottle u no wetin I go do for here
You know wetin I go do for here
I go just pull my shoe run
Una dey craze
Na me una won kill


You May Also Like
Kiss Daniel - "Jombo" Amaka oh gbo oh That am sorry oh Ineye dike lobi, ogini what happen oh As I see your sexy face and your big belle Girl I have to change my ways I tell you yeah Me myself I dey pray for my daily...
Falz - "Karishika" Cess... problem kid Killer with the flow and nobody sicker The money and the fame now coming quicker Queen of the coast don dey find the nigga Lord save me from karishika Killer with the flow cause...
Runtown - "Lagos To Kampala" The girl them wan take photo Them love me them love the guy for igboro Brother live no be two That's why right now, my last name na yolo And nowadays we dey keep am on the low low But if na jangolo,...
YCEE - "Omo Alhaji" Tinny Entertainment baby It's your boy Ycee It's E Kelly Tinny Omo who's your daddy Is he chairman or is he an alhaji I can tell that you really really like to faji Eti mope am the life for the...
Sarkodie - "Tema" Yeah it’s T E M A C’mon! Now! Possigee You know what time it is? Okay this be Tema Community one Woho ba asεm wכ ha dea you for run Aha na wobεte Galadu ne Sulleyman Wodeε bra abi you figa say you...