"Overflow" lyrics

"Overflow"

A le wi le se a le se le wi
All the blessings wey dey come my way
Omo it's damn too much (Omo it's plenty gan-gan)
Calculator no fit calculate omo na calculus (Culus)
And that is how you go from being a Bariga boy to being fabulous

A le se le wi ni baba
He'll do what He says He will do
So ye ma fo ya padi mi ye ma very
A le se le wi ni baba
He'll do what He says He will do
So ye ma fo ya padi mi ye ma very
A le se le wi ni

Ahn ahn ahn
Your cup go overflow
You sef go dengo po oo
A le se le wi ni
Ouu ouu ouu
Your cup go overflow
You sef go dengo po oo

You can go from a bungalow to buying your mama a house
From kobo kobo to stacking up dollar and pounds
From molue molue to a G Wagon
As you can see now I dey ball pass Lebron
So tell me why I no go denge po
Na the blessing dey make me nene po
Na every day now I dey fresh like today's bread
If God tell you say e dey for you (E dey there)

O fa mi lowo soke now I'm on top (On top)
O fa mi lowo soke mo de jelo o (Jelo o)
Mo gbemi soke ga ju gbogbo aiye lo o (Aiye lo o)
O fa mi lowo soke now I'm on top (On top)
O fa mi lowo soke mo de jelo o (Jelo o)
Mo gbemi soke ga ju gbogbo aiye lo o (Aiye lo o)

A le se le wi ni baba
He'll do what He says He will do
So ye ma fo ya padi mi ye ma very
A le se le wi ni baba
He'll do what He says He will do
So ye ma fo ya padi mi ye ma very
A le se le wi ni

Ahn ahn ahn
Your cup go overflow
You sef go dengo po oo
A le se le wi ni
Ouu ouu ouu
Your cup go overflow
You sef go dengo po oo

Oh I cannot tell it all
All the blessings wey dey come my way
Omo it's damn too much (It is damn too much)
Calculator no fit calculate omo na calculus
And that is how you go from being a Bariga boy to being fabulous

Ahn ahn ahn
Your cup go overflow
You sef go dengo po oo
A le se le wi ni
Ouu ouu ouu
Your cup go overflow
You sef go dengo po oo


album: "Forever Getting It (FGI)" (2025)
Lil Kesh - Forever Getting It (FGI) album cover
You May Also Like
Johnny Drille - "Believe Me" What have you done to me I no know oh yeah What have you done to me I no know Believe me Believe me Believe me E gats be you I need you I need you for my family Believe me Believe me Believe me E...
Ayo Maff - "LAST WEEK" (We dey do dorime) (Ayo, Ayo Maff) Monday, we go school, a ma lọ n fa loud Tuesday, I dey for house, I no go again Wednesday, I call Ṣade, "When she's coming? Thursday, I jam police, them dey search...
Boy Spyce - "Nobody" Ooh, ooh, ooh, ooh (Presto made it) I don't think I'll ever fall for Nobody Nobody But you Been in love with you for years But I act like we just friends I don tire for pretense Oh, oh Had to get...
Cheque - "Loco" Give me back to back Mix it up yh that formula The loving wey you give me make e no decline And every time I grind na you dey mind o O you my ride or die And anybody wey wan put asunder die I do...
Lasmid - "Atele" (Charger) (Craaaaze) (Na na na...) Be my bebe I do want ya Be my baby e I do want ya Be my mother ei Yeah Oh baby I don't wanna be a womanizer please Don't you turn me down, I wanna be the gee You...