"Never" lyrics

"Never"

People fear wetin dem no understand
Dem want make I play my lastcard
Dem smell my aroma japa
Won lemi olofin jazzman
I don get thick skin eno penetrate o
Big or small I go celebrate o
I'm still alive and I appreciate baba God day by day

No call me baba baba
Ori ade lemi mazamaza
Travel the world bi ajala ajala
Scatter the formation pata pata
I'm on my knees hosana sana
Make dem no see me fall for yakata ta
Any kele wey do kayamata
Save my prick from eternal fire

Never never will I ever fuck up
If I fuck up na you fuck up
And if you fuck up na you fuck up still

Everyday be like carnival
Sometimes I be thinking like animal
Most times I dey pray make tomorrow no born
Cos tomorrow carry belle for karma
Straight to the Maitama
Buy my ticket go the terminal
Go to Ghana go meet Abena
Abena roll up for me dagbana

No call me baba baba
Ori ade lemi mazamaza
Travel the world bi ajala ajala
Scatter the formation pata pata
I'm on my knees hosana sana
Make dem no see me fall for yakata ta
Any kele wey do kayamata
Save my prick from eternal fire

Never never will I ever fuck up
If I fuck up na you fuck up
And if you fuck up na you fuck up still

Never never will I ever fuck up
If I fuck up na you fuck up
And if you fuck up na you fuck up still


Writer(s): Oluwatobiloba Anidugbe, Azuka Akaeze
You May Also Like
Beyonce, Shatta Wale & Major Lazer - "Already" Long live the king, you a king, you know it King already, already, you know it Top everything, everything, you know it King already, already, you know it Mind, body, soul, got a king body Body gon'...
Rotimi - "Love Somebody" Yeah, yeah Baby, baby, yeah My beautiful lover When will you stop standing in your own way? Yeah, yeah I'm your bridge over trouble The road you taking only leads you to pain, oh Sometimes it's...
Tekno - "Mufasa" Oh-yo (Giddem) (Lele-le, le-le, le) (Lele-le, le-le) Hey, my n-, n-, n- (Wi'-Wi'-Wi'-Willis) (Giddem) Call me Mufasa, ayy Mufasa Not Mustafa, not Mustafa Hello, haffa, hello, haffa No kokosa Girl,...
Crayon - "Ijo (Laba Laba)" Open the fire, play the gbedu let them know E no finish oh E no finish oh Man no fit tire, everyday I'm on the road No limit oh No limit oh This na, nsobu Uju, Turn down for who (Turn down for you)...
Gyakie - "Whine" Mmm mmmmm... FLIP THE MUSIC Nananan eyyy ah... Yɛdɔ no yɛ dɔ bia you don't wanna fake it If you wanna have fun, come I'll buy your ticket We'll fly round the world, tell me I will listen Cuz you...