"Side Chick" lyrics

"Side Chick"
(feat. DJ Big N, Yemi Alade, Young Jonn)

Try to be cool
Try to be nice
And try to focus
It's another one
Vado
Dj Big N
When you are big you are big abeg

Put it down on me
Put it down tan tan tan
Your body tantanana
E dey risky
But your body Coca-Cola
I want to give you bacpanana
Anytime that you call
I go sharply come over
Me I no go think am twice
Omotena tena tena tena
Tena tena tena
Tena tena tena

If my woman catch us
Eno go nice
No go
If my woman catch us
Eno go nice
No go

Give me love give me love
Play it all on me
No mind if you don't mind
Make I do the do on code
You got the things that I like and I
I got the things that you want
Me I no send if your girl dey back
I just to won chop clean mouth

If my woman catch us
Eno go nice
No go
If my woman catch us
Eno go nice
No go

Wetin you find go sokoto
E dey for my sokoto
And I know you think I'm a Casanova
Wanbi shey you no like fashionova
Lotori mi loje gbese eh sempe
And you no I like to play play
Vado gbemi trabaye
Dollar dollar beni le

If my woman catch us
Eno go nice
No go
If my woman catch us
Eno go nice
No go

Oh my baby
I'm available
Baby no dey
I go dey for you
Put it down on me
Put it tantantan
Oh my baby I'm for you
Oh I'm for you
Oh I'm for you


You May Also Like
Limoblaze, Lecrae & Happi - "Jireh (My Provider)" Jireh, You are enough Jireh, You are enough And I will be content (Even in this) In every circumstance (You are) Jireh (You are), You are enough Ji—Ji—Ji—Ji— (Yeah, yeah) (Jireh) You're my provider...
WurlD - "LOVE NOBODY" I know you want me now Put my head under cover Put my head under cover You like me under cover And I like it when you invite me Put me under your river Swimming swimming your river Falling down down...
Tayc - "N'y Pense Plus" Ne pense plus à lui, tu t'fais du mal, s'te plaît n'y pense plus Il a souillé ton âme, toi tu t'es battue Ton cœur est plus précieux que de l'or Ne pense plus à lui Pour un homme, tu n'veux plus voir...
Judikay - "Omemma" Ome mma (Omere mu mma Omere mu mma Omere mu mma) Jesus, omeworo mu mma, eh (Omere mu mma Omere mu mma Omere mu mma) Jesus, omeworo mu mma, eh (Omere mu mma Omere mu mma Omere mu mma) Jesus,...
Victony - "Kolomental" I no fit reason am e go kpai me I no fit reason am e go kpai me My brother oh I no fit calculate the calculus, e plenty gan oh I no fit reason how many people offend me gan oh Inside the life, na...